BJ - Malo текст песни

Текст песни Malo - BJ



No be say I no fit by you Benz
But money no dey
I dey feel you, you dey for my
Mind, you dey for my brain
I dey try not to make you feel
Bad baby oo, Omalicha Lady o!
Please don′t leave me never go away,
Never run away!
I wanna hold you right now,
Baby ma lo oo!
I go show you good love
Just gimme some time...
I wanna hold you right now,
Baby ma lo oo!
I go show you good love
Just gimme some time...
Where you dey
Where you dey
Have been thinking about
You, feeling so lonely
I never like as you dey,
I'm trying hard to make it
Right just to make feel happy
Sey you know say time never
Lie never doubt, we never
Know, I′m getting close, do
You believe? Getting close
Baby stay with me, Ife mi
No be say I no fit by you Benz
But money no dey
I dey feel you, you dey for my
Mind, you dey for my brain
I dey try not to make you feel
Bad baby oo, Omalicha Lady o!
Please don't leave me never go away,
Never run away!
I wanna hold you right now,
Baby ma lo oo!
I go show you good love
Just gimme some time...
I wanna hold you right now,
Baby ma lo oo!
I go show you good love
Just gimme some time...
I understand that matter last
Time dem ma speaking all
About you say me I no value
A sexy girl like you, say I too
Broke (I wish this was a dream)
Baby girl! Baby don't leave,
Lemme tell you girl, I get many
Plans for you, you no say I never
Lie to you, I′m gonna fight this
Love for you
(Even though It takes my life)
No be say I no fit by you Benz
But money no dey
I dey feel you, you dey for my
Mind, you dey for my brain
I dey try not to make you feel
Bad baby oo, Omalicha Lady o!
Please don′t leave me never go away, Never run away!
I wanna hold you right now,
Baby ma lo oo!
I go show you good love
Just gimme some time...
I wanna hold you right now,
Baby ma lo oo!
I go show you good love
Just gimme some time...




BJ - Malo
Альбом Malo
дата релиза
10-09-2021

1 Malo




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.