BRYAN THE MENSAH feat. B4Bonah - Source текст песни

Текст песни Source - BRYAN THE MENSAH feat. B4Bonah



Tell you menners Say I got a plan
We go see how the story ends
Even though I no dey bed If you see Say I dey Speedop make you no dey shock cos I got helping hands
From my Father in the sky
He wey he dey bless me yeah
Gimme peace and direct me yeah
Wey e no be just me yeah
Yeah if you go make e source
Nana e no be time no
Trust me man e be your mind
If you go reach someplace, E be what you decide on
That tin no go be easy at times but Nana
Only me peh I fit Live my dream
So what them dey talk dierr Issa deaf man ting Nana
Baba God gimme the grace I need
To make it successfully honestly
My people no dulling
Do something
Afe s3s3 dierr more papping
And that's why we're not stopping
So if you dey dream
Chale you for dream big
Cos e go fit happen yeah man e go fit source
Serve a living God
So e go fit source
Yeah e go fit happen Yeah man e go fit source
Yeah e go fit happen yeah man e go fit source
See e go fit source make e over you sef
E go over you
E go over you
E go over you sef
E go over you
E go over you
E go over you
Your own go come
Wait wait wait your turn
That your flame want cold
Chale make it burn
'Go calculate -late
Late my turn
But I changed my ways
Just to play with them
You know I
Control my own science and know I
That's why my Jah blessed me over
Now all the waiting is over
Is over
Is over
The wait was all worth it
Time to fly a bird up in this, so perfect
Word to a wise in the back I never heard it
Wake to an L and ask yourself do you deserve it
Do you deserve it
The wait was all worth it
Time to fly a bird up in this, so perfect
Word to a wise in the back I never heard it
Wake to an L and ask yourself do you deserve it
But you know them
My people no dulling
Do something
Afe s3s3 dierr more papping
And that's why we're not stopping
So if you dey dream
Chale you for dream big
Cos e go fit happen yeah man e go fit source
Serve a living God
So e go fit source
Yeah e go fit happen Yeah man e go fit source
Yeah e go fit happen yeah man e go fit source
See e go fit source make e over you sef
E go over you
E go over you
E go over you sef
E go over you
E go over you
E go over you
E go over
Ouu
Ouu
Yeah
My people no dulling
Do something
Afe s3s3 dierr more papping
And that's why we're not stopping
So if you dey dream
Chale you for dream big
Cos e go fit happen yeah man e go fit source
Serve a living God
So e go fit source
Yeah e go fit happen Yeah man e go fit source
Yeah e go fit happen yeah man e go fit source
See e go fit source make e over you sef
E go over you
E go over you
E go over you sef
E go over you
E go over you
E go over you



Авторы: Bryan The Mensah


BRYAN THE MENSAH feat. B4Bonah - W I L D L I F E
Альбом W I L D L I F E
дата релиза
18-08-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.