Bad Boy Timz - Folashade - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Bad Boy Timz - Folashade




Folashade
Folashade
Timz in the buildin'
Timz dans le bâtiment
Young Fela oh, yeah
Le jeune Fela oh, ouais
(Ozedikus Nwanne)
(Ozedikus Nwanne)
Wetin be? If I start to talk
Quoi de neuf ? Si je commence à parler
Many people wey no see me waitin' by the door
Beaucoup de gens qui ne m'ont pas vu attendre à la porte
Other girls wey dey use iPhone 6 when I be dey use Nokia, torch
D'autres filles qui utilisent l'iPhone 6 alors que j'utilisais un Nokia, une torche
See
Vois
Baby, come clean to me like a Yankee sea
Bébé, sois honnête avec moi comme une mer américaine
Make I seal things wey dem no see
Laisse-moi sceller des choses qu'ils ne voient pas
All the people wey dey tell you make you no listen
Tous les gens qui te disent de ne pas écouter
Baby girl, I no dey gbadun all these things
Ma petite, je n'aime pas toutes ces choses
Baby, she say "she no go love me easy"
Bébé, elle dit "elle ne va pas m'aimer facilement"
She wan do me plenty strong things
Elle veut me faire beaucoup de choses fortes
She wan do me plenty strong things, see
Elle veut me faire beaucoup de choses fortes, vois
See the baby wey I give my love to
Vois le bébé à qui je donne mon amour
She don use me play Nintendo
Elle m'a utilisé pour jouer à la Nintendo
She don give me Pick 2
Elle m'a donné Pick 2
Oh my girl, you don't know
Oh ma fille, tu ne sais pas
'Cause of you, I don go broke
À cause de toi, j'ai fait faillite
Nitori e ni mo tun shey foh kolo
Nitori e ni mo tun shey foh kolo
'Olo, 'olo, 'olo, 'olo
'Olo, 'olo, 'olo, 'olo
Yo-yo, yo oh
Yo-yo, yo oh
Folashade, Folakemi
Folashade, Folakemi
Sh'oma fi'fe ke mi?
Sh'oma fi'fe ke mi?
Wa sh'oma fi'fe ke mi? yeah, yeah-yeah
Wa sh'oma fi'fe ke mi? Ouais, ouais-ouais
Folashade, Folafunmi baby oh
Folashade, Folafunmi mon bébé oh
Sh'oma f'ayo fun mi?
Sh'oma f'ayo fun mi?
Sh'oma fi'fe wa mi ri?
Sh'oma fi'fe wa mi ri?
Omo yen dun gan
Omo yen dun gan
Oh well, I got that figure, yo-yo
Oh eh bien, j'ai cette silhouette, yo-yo
Oh when I see ya
Oh quand je te vois
Oh my heart dey scatter, yo-yo
Oh mon cœur se brise, yo-yo
Oh when I see ya
Oh quand je te vois
Oh baby girl, l di ya-ya-ya
Oh ma petite, l di ya-ya-ya
Oh when I see ya, do-do, do-do
Oh quand je te vois, do-do, do-do
Come through, come through
Passe, passe
Baby girl, come through
Ma petite, passe
I be the Coke in your fantasy wey you see through
Je suis le Coke dans ton fantasme que tu vois à travers
Oh man, I get the addict oh
Oh mec, j'ai le drogué oh
I know the boy like say I be Samuel Eto'o
Je connais le garçon comme si j'étais Samuel Eto'o
Carry your love for hand like I be handle
Porte ton amour pour la main comme si j'étais une poignée
Oh baby girl, no put me for ambush
Oh ma petite, ne me mets pas en embuscade
Oh my girl, girl-girl-girl, girl
Oh ma fille, fille-fille-fille, fille
The matter long, the matter plenty
L'affaire est longue, l'affaire est abondante
Olomi wa, je t'a inn-na pendin'
Olomi wa, je t'a inn-na pendin'
I wanna put you in a Bentley
Je veux te mettre dans une Bentley
See, I wanna cruise you in a Bentley
Vois, je veux te faire faire un tour dans une Bentley
The matter long, the matter plenty
L'affaire est longue, l'affaire est abondante
Olomi wa, let me show you some'-somethin'
Olomi wa, laisse-moi te montrer quelque chose
Omo Ikorodu now in a Bentley
Omo Ikorodu maintenant dans une Bentley
I wanna cruise you in a Bentley
Je veux te faire faire un tour dans une Bentley
Folashade, Folakemi
Folashade, Folakemi
Sh'oma fi'fe ke mi?
Sh'oma fi'fe ke mi?
Wa sh'oma fi'fe ke mi? yeah, yeah-yeah
Wa sh'oma fi'fe ke mi? Ouais, ouais-ouais
Folashade, Folafunmi baby oh
Folashade, Folafunmi mon bébé oh
Sh'oma f'ayo fun mi?
Sh'oma f'ayo fun mi?
Sh'oma fi'fe wa mi ri?
Sh'oma fi'fe wa mi ri?
Omo yen dun gan
Omo yen dun gan
Oh well, I got that figure, yo-yo
Oh eh bien, j'ai cette silhouette, yo-yo
Oh when I see ya
Oh quand je te vois
Oh my heart dey scatter, yo-yo
Oh mon cœur se brise, yo-yo
Oh when I see ya
Oh quand je te vois
Oh baby girl, l di ya-ya-ya
Oh ma petite, l di ya-ya-ya
Oh when I see ya, do-do, do-do
Oh quand je te vois, do-do, do-do
O shock won bakan, duro na, oh yeah
O shock won bakan, duro na, oh ouais
(Ozedikus Nwanne)
(Ozedikus Nwanne)





Авторы: Olorunyomi Oloruntimilehin Ayobola


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.