Bad Boy Timz - Folashade текст песни

Текст песни Folashade - Bad Boy Timz



Timz in the buildin'
Young Fela oh, yeah
(Ozedikus Nwanne)
Wetin be? If I start to talk
Many people wey no see me waitin' by the door
Other girls wey dey use iPhone 6 when I be dey use Nokia, torch
See
Baby, come clean to me like a Yankee sea
Make I seal things wey dem no see
All the people wey dey tell you make you no listen
Baby girl, I no dey gbadun all these things
Baby, she say "she no go love me easy"
She wan do me plenty strong things
She wan do me plenty strong things, see
See the baby wey I give my love to
She don use me play Nintendo
She don give me Pick 2
Oh my girl, you don't know
'Cause of you, I don go broke
Nitori e ni mo tun shey foh kolo
'Olo, 'olo, 'olo, 'olo
Yo-yo, yo oh
Folashade, Folakemi
Sh'oma fi'fe ke mi?
Wa sh'oma fi'fe ke mi? yeah, yeah-yeah
Folashade, Folafunmi baby oh
Sh'oma f'ayo fun mi?
Sh'oma fi'fe wa mi ri?
Omo yen dun gan
Oh well, I got that figure, yo-yo
Oh when I see ya
Oh my heart dey scatter, yo-yo
Oh when I see ya
Oh baby girl, l di ya-ya-ya
Oh when I see ya, do-do, do-do
Come through, come through
Baby girl, come through
I be the Coke in your fantasy wey you see through
Oh man, I get the addict oh
I know the boy like say I be Samuel Eto'o
Carry your love for hand like I be handle
Oh baby girl, no put me for ambush
Oh my girl, girl-girl-girl, girl
The matter long, the matter plenty
Olomi wa, je t'a inn-na pendin'
I wanna put you in a Bentley
See, I wanna cruise you in a Bentley
The matter long, the matter plenty
Olomi wa, let me show you some'-somethin'
Omo Ikorodu now in a Bentley
I wanna cruise you in a Bentley
Folashade, Folakemi
Sh'oma fi'fe ke mi?
Wa sh'oma fi'fe ke mi? yeah, yeah-yeah
Folashade, Folafunmi baby oh
Sh'oma f'ayo fun mi?
Sh'oma fi'fe wa mi ri?
Omo yen dun gan
Oh well, I got that figure, yo-yo
Oh when I see ya
Oh my heart dey scatter, yo-yo
Oh when I see ya
Oh baby girl, l di ya-ya-ya
Oh when I see ya, do-do, do-do
O shock won bakan, duro na, oh yeah
(Ozedikus Nwanne)



Авторы: Olorunyomi Oloruntimilehin Ayobola


Bad Boy Timz - Timz - EP
Альбом Timz - EP
дата релиза
26-08-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.