Benijamz - Drip текст песни

Текст песни Drip - Benijamz




Ahhhan
Ahh
Man ah ghost mode
Haters can't see
Mash up the show and fuck the up the place as you can see
Your girl can't sleep
She see me on your tele
Came up in the game like a disguise
Now I live like king
Money so long!
Long from here to junction
Come see my mansion
Don't mention
Your girl give me no condom
Don't act dumb
Check the place I come from
Small boys don dey get gun
No dey form actor
If you no get money for 25 you go pass back door
(Back back back door)
Benijamz don come dem dey find me for their radar
(For their radar)
The boy dey drip dem go find umbrella
(Umbrella)
Benijamz don come dem dey find me for their radar
(For their radar)
The boy dey drip dem go find umbrella
(Umbrella)
E choke
E choke
Double XL and you know oo
Couple of racks on my mom
(E choke)
Double XL and you know oo
All the girls wey shenk me I tell them call me later
Zero loving in my heart me I am chasing paper
Yeah
Owo lo Sey koko
Owo lo Sey igboro
Owo lo Sey promo
Na the money dey make the girls them go low
Benijamz don come dem dey find me for their radar
(For their radar)
The boy dey drip dem go find umbrella
(Umbrella)
All the girls wey shenk me I tell them call me later
Zero loving in my heart me I am chasing paper
Da da ni da ahh na
Nobody bami fa nana
Da da ni da ahh na
Nobody bami fa nana
Wa banana
Your boyfriend no fit fa nana ahahan



Авторы: Giovane Records, Okafor Benjamin Nnamdi



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.