BisiManuel - Bina Banjo текст песни

Текст песни Bina Banjo - BisiManuel



Yelsin...
Bisimanuel ti de o o
Oh no... (it's another Bisimanuel classic)
Yelsin Ye o yo yah
Last night i go this one party o, Mr Charles dey name his new pikin o
People gather round dey drink ororo Me sef want am o i no go lie
But my papa na elder Na me be Choir Leader o o
And i dey get desire, and am sure this is not rightti o o
My padi say Josaih Nobody dey luku your side o
What About Godu o, wey dey for Heaven o
Bina Banjo, emi yo tele Jesu
Bojo Banro, emi yo tele Jesu
Bina Banjo, Bojo nro, mi o tele
Duro demi Jesu, kin tele o doke
Yahoo yahoo na quick money,
My friends for street they use bling bling o
Iphone 8 no be sin o i wan buy motto
For once in my life, ye ye, ye ye ye ye
But God time is the best Na wetin my pastor talki o
And me no get a belt Sincerely i needi help o
Alaye wa gba help Nobody go know how you make am o
What About Godu o, wey dey for Heaven o
Bina Banjo, emi yo tele Jesu
Bojo Banro, emi yo tele Jesu
Bina Banjo, Bojo nro, mi o tele
Duro demi Jesu, kin tele o doke
I go live my life for you, jesu mo ma tele e (mo ma tele e lo oo)
If trouble comes i know say you standa for my back
Jesu mo ma tele e (mo ma tele e lo oo)
Bina Banjo, emi yo tele Jesu
Bojo Banro, emi yo tele Jesu
Bina Banjo, Bojo nro, mi o tele
Duro demi Jesu, kin tele o doke
Bina Banjo, Bojo nro, mi o tele
Duro demi Jesu, kin tele o doke




BisiManuel - Bina Banjo
Альбом Bina Banjo
дата релиза
23-03-2018


Еще альбомы
Исполнитель BisiManuel, альбом Bambigidi
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.