Blackface - Hard Life - Alabai текст песни

Текст песни Hard Life - Alabai - Blackface




Said it's a hard life, wey we dey live oh, eh eh
It's a hard life wey we dey live for
Naija, use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It's a hard life wey we dey live for
Naija, use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
Na so dem do dem change chop our money go
Dem think sey me and you we no go know (na lie o)
See them as dem pass dey go, blow their siren from makurdi to otukpo
See as our life just dey bitter eh
Cos Our roads e bad, how can we be glad,
When the children are suffering everyday in ah we yard
Dem say e go better, e worse pass as e bad oh
Money no be dem own, dem put am for dem backyard
After dem go say make we no light we jay,
Make we no know sey dem steal our pay from here to Bombay I say
Which kain life we dey today, when we dey work and daily no pay I say
This government e bad oh,
See as dem leave all the students
And dem dey keep dem for their house oh
It's a hard life wey we dey live for
Naija, use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
Nowadays everybody is living in pain
Work for six months salary go dey in vain
Dem wan scatter we brain,
Dem pack all the masses and put dem in a poverty train
Corruption na the order of the day and the fuel
Scarcity e dey bring the country shame (no mind them)
After then dem go tell we what to do,
When dem take the revenue and drink liquor with dem crew yuh
Fire burn one, all of them wan
Embezzle we money and dey call we bloody fool
I say the youth na the time for we to take the lead
No mislead a black family
What we need in society,
Just for dem to give we the basic amenities cos
It's a hard life wey we dey live for
Naija, use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
How can I live in a country where the light ain't steady
Water don't run and I can't afford some spaghetti
I don't do deals cos they shady when the thieves
Come to rob them the cops ain't never ready (oh God)
I would have graduated 4years ago
And would I graduate now? Only God knows
The economy of my nation is moving too damn slow
Nobody cares to know why you catch a rhyme blow
Folks can't afford 3 square meals, how damn then dem pay their bills?
Pot bellies up there don't know how it feels
With pure raw skills, now I gat a record deal
I've got to say this from the heart
OBJ we don't feel you as a matter of fact
OBJ we don't believe you
You don't know exactly how it hurts we see you
We don't need you, you gotta step aside please
We gat death traps on the high way
You expect us all to live on minimum wage
Sellers ain't paid,
Brothers got to buy guns to go on rampage to rob his own way
Now the youths listen, we all know how you feel
We gat no remedy, we got to get up for real
So put your guns down and use your head
Cos someday I believe we'll make this daily bread cos
It's a hard life wey we dey live for
Naija, use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)



Авторы: David Graham Jr Halley


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.