Blaq Jerzee - Olo текст песни

Текст песни Olo - Blaq Jerzee



Ahhhh eee o ahh(position) Ahhh eee o ahh (they catch
You, No go use agbada jump fence oo, amakwa) Release...
Position Eja kika Baby say e no be shawa oo (shawa shawa) Love i get
For you i say he no go sour ooo (sour sour) I promise
To love only you say I no send Tawa (ehhh ehhh ehhhh)
All the girls wey dey before all of them don Kawa o (ahh)
Chiiii Olo olo lo lo lo Olo olo lo lo lo Say Olo olo lo lo lo (
I dey test you) Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo lo) (
Position) Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo) Say Olo olo lo lo lo
I want to feel your ukwu akoroma Give e me your ukwuakalaja Girl your
Waist ooo okwamarama Me and you girl till you surrender I want to
Feel your ukwu akoroma Give e me your ukwuakalaja Say girl your waist
Ooo okwamarama Me and you girl (release) till you surrender
(Position) I dey spray money them they shout hosanna oo (hossana o
Eh) Jogodo something when the girls dem dance am (dance am) Say gbedu
Dey make old mama self wan bo pata Oo (help Alhaja remove pant) ee ee
(Release) Your ukwakalaja make all the men go gaga oo Eja kika Baby
Say e no be shawa oo (shawa shawa) Love i get for you my baby he no
Go sour ooo (sour sour) I promise to love only you say I no send Tawa
(Ehhh ehhh ehhhh) All the girls wey dey before all of them don kawa o
(Ahh) Chiiiii Olo olo lo lo lo Olo
Olo lo lo lo Say Olo olo lo lo lo (
I dey test you) Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo lo) (
Position) Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo) Olo olo lo lo lo Say Olo olo
Lo lo lo Olo olo lo lo lo (chiii) O plo plo see ororo(pami o) Ro ro
(Payan o) Plenty ororo (pa mi o) Ro ro (ike yehn o) Sha ma jo jo
(Payan o) (release) Jo Jo(o pa mi o) Ye ma fo fo(o pa mi oo) Fo fo
(Position) Idi oro ro (pa ee o) Ro ro(ee) Plenty ororo (o pa mi o) Ro
Ro (yee) Sha ma jo jo (pa e oo) Jo jo (release) Ye ma fo fo
(Position) I dey spray money them they shout hosanna oo (hossana o
Eh) Jogodo something when the girls dem dance am (dance am) Ahhhhh
Eee o ahhh (help Alhaja remove pant) Ahhhh ahhh e o ahh Your
Ukwakalaja make all the men dem gbaga
(Position) Don't go there oo NGT No try am oo NTA
Blaq Jerzee



Авторы: Isaiah Okhuofu


Blaq Jerzee - Olo - Single
Альбом Olo - Single
дата релиза
17-03-2020

1 Olo




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.