Blaq Jerzee - Onome текст песни

Текст песни Onome - Blaq Jerzee



Ahhhh eee o ahh(position)
Ahhh eee o ahh (they catch you,
No go use agbada jump fence oo, amakwa)
Release... position
Eja kika Baby say e no be shawa oo (shawa shawa)
Love i get for you i say he no go sour ooo (sour sour)
I promise to love only you say I no send Tawa (ehhh ehhh ehhhh)
All the girls wey dey before all of them don Kawa o (ahh)
Chiiii
Olo olo lo lo lo
Olo olo lo lo lo
Say Olo olo lo lo lo (I dey test you)
Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo lo)
(Position) Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo)
Say Olo olo lo lo lo
I want to feel your ukwu akoroma
Give e me your ukwuakalaja
Girl your waist ooo okwamarama
Me and you girl till you surrender
I want to feel your ukwu akoroma
Give e me your ukwuakalaja
Say girl your waist ooo okwamarama
Me and you girl (release) till you surrender (position)
I dey spray money them they shout hosanna oo (hossana o eh)
Jogodo something when the girls dem dance am (dance am)
Say gbedu dey make old mama self wan bo pata
Oo (help Alhaja remove pant) ee ee (release)
Your ukwakalaja make all the men go gaga oo
Eja kika Baby say e no be shawa oo (shawa shawa)
Love i get for you my baby he no go sour ooo (sour sour)
I promise to love only you say I no send Tawa (ehhh ehhh ehhhh)
All the girls wey dey before all of them don kawa o (ahh)
Chiiiii
Olo olo lo lo lo
Olo olo lo lo lo
Say Olo olo lo lo lo (I dey test you)
Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo lo)
(Position) Olo olo lo lo lo (lo lo lo lo)
Olo olo lo lo lo
Say Olo olo lo lo lo
Olo olo lo lo lo (chiii)
O plo plo see ororo(pami o)
Ro ro (payan o)
Plenty ororo (pa mi o)
Ro ro (ike yehn o)
Sha ma jo jo (payan o) (release)
Jo Jo(o pa mi o)
Ye ma fo fo(o pa mi oo)
Fo fo (position)
Idi oro ro (pa ee o)
Ro ro(ee)
Plenty ororo (o pa mi o)
Ro ro (yee)
Sha ma jo jo (pa e oo)
Jo jo (release)
Ye ma fo fo (position)
I dey spray money them they shout hosanna oo (hossana o eh)
Jogodo something when the girls dem dance am (dance am)
Ahhhhh eee o ahhh (help Alhaja remove pant)
Ahhhh ahhh e o ahh
Your ukwakalaja make all the men dem gbaga (position)
Don't go there oo NGT
No try am oo NTA



Авторы: Okhuofu Isaiah


Blaq Jerzee - Onome
Альбом Onome
дата релиза
01-05-2020

1 Onome




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.