Blessed Boy - BANGING текст песни

Текст песни BANGING - Blessed Boy



Big toy
Blessed boy
Blessed boy
Girl your body banging
Sey you bring it for me
Make you no do koni
You know say he know funny
Girl your body shotin shot
Girl your body shating shot
Girl your body shot on shot
Girl your body hot he hot
Baby sey ki wale o
Sey Na mondey Sunday o
Sey go do me something naughty o
Sey go do it how I like it o
Baby bend it like a range over
Make I ride it like a Land Rover
You know say I like it when you come over
Abena baby no go give me yawa
You go be my blessing
I go be your blessing o
You go be my blessing
I go be your blessing o
Mmm hmm hmm
Cover my body with your love love
Everything you do me make my bounce o
I be your bouncing baby
You be my only lady
Can I be your sun and your day light
Make I be the one wey you hold tight
When money to dey you go dey right
No go leave my side no go japa
Sey Na you the one for me (Show me)
Girl your body banging
Sey you bring it for me
Make you no do koni
You know say he know funny
Girl your body shotin shot
Girl your body shating shot
Girl your body shot on shot
Girl your body hot he hot
Baby sey ki wale o
Sey Na mondey Sunday o
Sey go do me something naughty o
Sey go do it how I like it o
Baby bend it like a range over
Make I ride it like a Land Rover
You know say I like it when you come over
Abena baby no go give me yawa
She Dey open the nani
She Dey calling me daddy
O my baby get degree (Slow down)
Wey fit handle this the gree (Oga oo)
Girl your body banging
Sey you bring it for me
Make you no do koni
You know say he know funny
Girl your body shooting shot
Girl your body shating shot
Girl your body shot on shot
Girl your body hot he hot
Baby sey ki wale o
Sey Na mondey Sunday o
Sey go do me something naughty o



Авторы: Joseph Abojei


Blessed Boy - Banging - Single
Альбом Banging - Single
дата релиза
22-10-2022


Еще альбомы
Исполнитель Blessed Boy, альбом Roster
2021
Исполнитель Blessed Boy, альбом LABALABA
2021
Исполнитель Blessed Boy, альбом Great Call
2021
Исполнитель Blessed Boy, альбом Babara
2021
Исполнитель Blessed Boy, альбом Adara
2020
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.