Текст песни Hot Boi - bOn
Ye
ee
ye
See
they
call
me
Boyhot
ye
ye
ye
Hot
G
Every
day
I
dey
deliberate
Say
na
which
day
I
go
elevate
Me
and
my
guys
we
go
celebrate
When
brothers,
dem
go
jubilate
Low
key,
I
dey
grind
low
key
Praying
to
God
that
I
wan
make
it
This
success,
me
no
wan
fake
it
I′m
just
living
my
life
why
you
hating
I
don't
know
o,
I
don′t
know
So
many
places
I
wan
go
So
many
faces
I
wan
know
Shut
down
every
places
that
I
go
I
don
suffer
suffer
I
don
tire
tire
eh
eh
So
many
thing
eyes
don
see
But
life
keep
rolling
like
a
tire
I
don
holla
holla
Tonight
I
just
wanna
manyan
I
just
wanna
manyan
ah
ah
I
just
wanna
manyan
yeh
Sometimes
e
dey
worry
me
Say
I
never
buy
car
for
mummy
mi
I
no
get
goon
wey
dey
follow
me
Man
just
dey
like
a
mannequin
See,
another
day,
another
problem
With
no
means
for
man
to
solve
them
I
never
knew
If
i
could
i
get
there
But
I
thank
God
that
I'm
still
I
go
fly,
if
I
no
die
I
go
ride
till
the
top
one
night
But
meanwhile,
pass
me
the
high
Pass
me
the
kpom
make
I
feel
alright
I
don't
know
o,
I
don′t
know
So
many
places
I
wan
go
So
many
places
I
wan
show
Shut
down
every
places
that
I
go
I
don
go
o,
I
don
go
So
many
places
I
don
go
So
many
faces
I
don′t
know
Shut
down
every
places
that
I
go
Cos
I
don
suffer
suffer
I
don
tire
tire
eh
eh
So
many
thing
eyes
don
see
But
life
keep
rolling
like
a
tire
I
don
holla
holla
Tonight
I
just
wanna
manyan
I
just
wanna
manyan
ah
ah
I
just
wanna
manyan
yeh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.