Текст песни SMAN Anthem - Braynezee
Make
you
come
join
SMAN
ohhhhh
Jejely,
jejely
I
live
my
life,
live
my
life
I
no
dey
spend
anyhow
No
dey
treat
my
account
anyhow
If
i
say
i
no
get,
(I
no
get)
No
reason
say
i
dey
lie,
forget
Na
the
same
thing
make
me
run
from
Bridget
(Bridget)
You
no
sabi
wetin
dey
my
pocket
Ooooohhhh
Tell
me
what
you
want
No
be
do
or
die
I
will
see
what
i
can
do
Ohhhh
nono
no
You
don
hear
small
"I
Love
You"
You
want
to
buy
"point
and
Kill"
And
i'll
csee
what
i
can
do
Ohhhh
nono
no
I
don
Join
SMAN
ohhh
Make
you
come
join
SMAN
ohhh
I
no
dey
promise
ohh
But
I'll
see
what
i
can
do
I
cannot
kill
mysef
But
I'll
see
what
i
can
do
I
have
to
ask
oga
But
I'll
see
what
i
can
do
I
cannot
kill
mysef
But
I
can
see
what
i
can
do
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.