For You - Brymoперевод на французский




For You
Pour Toi
Na you be oracle
Tu es mon oracle
Are you a seer?
Es-tu une voyante ?
Na you, lemon grass and sheabutter for my skin
Tu es la citronnelle et le beurre de karité pour ma peau
Na you be my switch play
Tu es mon jeu de bascule
Cut dem open dem bleed
Ouvre-les, ils saignent
And we dey stock up bright
Et nous accumulons de la lumière
And e dey burn so brighter
Et elle brûle si intensément
We know we get only each other
Nous savons que nous n'avons que l'un l'autre
I dey the arms of the one wey love me the more
Je suis dans les bras de celle qui m'aime le plus
So e fit say themselves
Alors elle peut se dire elle-même
And your own e tango with mine
Et la tienne danse avec la mienne
We don comot from on top the shell
Nous sommes sortis de notre coquille
We belong to each other
Nous nous appartenons
My heart dey only beat for you
Mon cœur ne bat que pour toi
Na true, my heart dey only beat for you
C'est vrai, mon cœur ne bat que pour toi
Na true, my heart dey only beat for you
C'est vrai, mon cœur ne bat que pour toi
Na true
C'est vrai
Na you be comforter
Tu es mon réconfort
Na you be healer
Tu es ma guérisseuse
Na you be melody when I need to sing
Tu es la mélodie quand j'ai besoin de chanter
Na you be revealer, you dey show me all I fit be
Tu es ma révélateur, tu me montres tout ce que je peux être
And we dey stock up bright
Et nous accumulons de la lumière
And e dey burn so brighter
Et elle brûle si intensément
We know we get only each other
Nous savons que nous n'avons que l'un l'autre
E dey always dey my mind
Tu es toujours dans mes pensées
The only one I love
La seule que j'aime
So e fit say themselves
Alors elle peut se dire elle-même
And your own e tango with mine
Et la tienne danse avec la mienne
We don comot from on top the shell
Nous sommes sortis de notre coquille
We belong to each other
Nous nous appartenons
My heart dey only beat for you
Mon cœur ne bat que pour toi
Na true, my heart dey only beat for you
C'est vrai, mon cœur ne bat que pour toi
Na true, my heart dey only beat for true
C'est vrai, mon cœur ne bat que pour toi
Mi jor
Je t'en prie





Авторы: Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.