Текст песни Pim Pim - Brymo
When
them
ask
wetin
you
fit
do,
for
here
Inspiration
go
pull
you
through,
them
go
hear
Dem
dey
lose
themselves
to
break
you,
here
Rip
you
up
you,
no
cruise
for
where
The
forces
dey
behind
you,
my
dear
Even
your
misadventures
bear
good
fruit,
well
Intentions
pure
will
I
bring
there
Love
na
my
parlor
do
here
No
listen
pim
pim
Deliberate
work
dey
pay
listen
Follow
your
heart,
e
no
easy
Life
not
harder,
oduimi
No
listen,
pim
pim
Tractors
dey
tract,
listen
Na
toxicity
be
the
reason
The
reel
na
backbone
for
good
thing,
yeah
The
matter
plenty
and
the
truth,
there
But
every
turn
na
your
own
too,
my
dear
No
let
greed
trample
the
truth,
you
hear
Life
dey
sing
your
favorite
tune,
you
dey
hear
No
listen
pim
pim
Deliberate
work
dey
pay
listen
Follow
your
heart,
e
no
easy
Life
not
harder,
oduimi
No
listen,
pim
pim
Tractors
dey
tract,
listen
Na
toxicity
be
the
reason
The
reel
na
backbone
for
good
thing,
yeah
Survival
get
rules,
yeah
Hear
your
words
before
you
spill
them
Let
your
history
be
truthful,
there
Inspiration
dey
guide
you,
there
No
listen,
pim
pim
Follow
your
own
rules
strictly
Deliberate
work
dey
pay
listen
The
betrayed
self
na
high
treason
No
listen,
pim
At
first
click
3233
You
dey
hold
corruption
for
my
country
Nearly
everybody
go
go
prison
No
listen,
pim
1 Illusions
2 Pim Pim
3 Dem No Born Us Together
4 Love Na Drug
5 Money Good
6 Life Dey Go On
7 Tomorrow
8 Oga
9 Market Square
10 For You
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.