Brymo - Heya! - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Brymo - Heya!




Everybody say them dey go their way
Все говорят что они идут своей дорогой
But I notice say
Но я заметил скажи
Say we dey block each other way
Скажем, мы преградим друг другу путь.
Lai lai
Лай лай
You no go hear the people say
Ты нет иди послушай что говорят люди
Say na our ignorance dey make life hard
Скажи на наше невежество они делают жизнь трудной
Heya
Хейя
Heya
Хейя
Some dey talk and some dey walk
Одни говорят другие ходят
And time just dey pass us by
А время просто проходит мимо нас
Every woman dey look for man wey go love her right
Каждая женщина ищет мужчину мы идем любить ее правильно
Wey go ignore her shortcomings
Мы не обращаем внимания на ее недостатки
Wey go take her like that
Вэй возьми ее вот так
And every man dey look for woman to hold tight
И каждый мужчина ищет женщину, чтобы крепко обнять ее.
But na im ignorance dey let love down
Но на им невежество дей подвело любовь
Heya
Хейя
Heya
Хейя
Some dey come and some dey go
Одни приходят другие уходят
And love just dey pass us by
И любовь просто проходит мимо нас
I don dey stubborn since the time I be small pikin
Я не упрямлюсь с тех пор как стал маленьким пикином
Na me dey always first see the problem
На меня они всегда первыми видят проблему
E ah e
Э э э
Na me dey quit last
На ме дей ушел последним
I no dey run fast
Я не бегу быстро
Papa say make I live freely
Папа скажи сделай так чтобы я жил свободно
Like rich man pikin
Как богач Пикин
Heya
Хейя
Heya
Хейя
I just dey fall I just dey rise
Я просто падаю я просто поднимаюсь
And time just dey pass me by
И время просто проходит мимо меня.
Heya
Хейя
Heya
Хейя
Some dey laugh and some dey cry
Кто-то смеется, кто-то плачет.
And time just dey pass us by
А время просто проходит мимо нас
Some dey work and some dey pray
Кто-то работает, а кто-то молится.
And time just dey pass us by
А время просто проходит мимо нас





Авторы: Olawale Olofo'ro


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.