Текст песни Heya! - Brymo
Everybody
say
them
dey
go
their
way
But
I
notice
say
Say
we
dey
block
each
other
way
Lai
lai
You
no
go
hear
the
people
say
Say
na
our
ignorance
dey
make
life
hard
Heya
Heya
Some
dey
talk
and
some
dey
walk
And
time
just
dey
pass
us
by
Every
woman
dey
look
for
man
wey
go
love
her
right
Wey
go
ignore
her
shortcomings
Wey
go
take
her
like
that
And
every
man
dey
look
for
woman
to
hold
tight
But
na
im
ignorance
dey
let
love
down
Heya
Heya
Some
dey
come
and
some
dey
go
And
love
just
dey
pass
us
by
I
don
dey
stubborn
since
the
time
I
be
small
pikin
Na
me
dey
always
first
see
the
problem
E
ah
e
Na
me
dey
quit
last
I
no
dey
run
fast
Papa
say
make
I
live
freely
Like
rich
man
pikin
Heya
Heya
I
just
dey
fall
I
just
dey
rise
And
time
just
dey
pass
me
by
Heya
Heya
Some
dey
laugh
and
some
dey
cry
And
time
just
dey
pass
us
by
Some
dey
work
and
some
dey
pray
And
time
just
dey
pass
us
by
1 No Be Me
2 Mama
3 Heya!
4 Patience and Goodluck
5 God Is in Your Mind
6 Time Is so Kind
7 Entropy
8 Money Launderers and Heart Breakers
9 Ọlánrewájú
10 Olúmọ
11 Bá’núsọ
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.