Brymo - Heya! - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Brymo - Heya!




Heya!
Heya!
Everybody say them dey go their way
Tout le monde dit qu'ils vont à leur manière
But I notice say
Mais j'ai remarqué que
Say we dey block each other way
On se bloque mutuellement
Lai lai
Lai lai
You no go hear the people say
Tu n'entendras pas les gens dire
Say na our ignorance dey make life hard
Que c'est notre ignorance qui rend la vie difficile
Heya
Heya
Heya
Heya
Some dey talk and some dey walk
Certains parlent et certains marchent
And time just dey pass us by
Et le temps passe
Every woman dey look for man wey go love her right
Chaque femme recherche un homme qui l'aimera vraiment
Wey go ignore her shortcomings
Qui ignorera ses défauts
Wey go take her like that
Qui l'acceptera telle qu'elle est
And every man dey look for woman to hold tight
Et chaque homme recherche une femme à serrer fort
But na im ignorance dey let love down
Mais c'est son ignorance qui fait échouer l'amour
Heya
Heya
Heya
Heya
Some dey come and some dey go
Certains arrivent et certains partent
And love just dey pass us by
Et l'amour nous passe sous le nez
I don dey stubborn since the time I be small pikin
Je suis têtu depuis que je suis petit
Na me dey always first see the problem
Je suis toujours le premier à voir le problème
E ah e
E ah e
Na me dey quit last
Je suis le dernier à partir
I no dey run fast
Je ne cours pas vite
Papa say make I live freely
Papa m'a dit de vivre librement
Like rich man pikin
Comme un enfant riche
Heya
Heya
Heya
Heya
I just dey fall I just dey rise
Je tombe, je me relève
And time just dey pass me by
Et le temps passe
Heya
Heya
Heya
Heya
Some dey laugh and some dey cry
Certains rient et certains pleurent
And time just dey pass us by
Et le temps passe
Some dey work and some dey pray
Certains travaillent et certains prient
And time just dey pass us by
Et le temps passe





Авторы: Olawale Olofo'ro


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.