Brymo - Patience and Goodluck - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Brymo - Patience and Goodluck




If you get drunk e go be like say you don know enough
Если ты напьешься иди и скажи что ты недостаточно знаешь
And if you smoke grass e go be like say you wan know a lot
И если ты куришь траву иди и скажи что ты много знаешь
But I know something wey you no know at all
Но я знаю кое-что, чего ты совсем не знаешь.
Say to take time you go make time I talk am before before
Скажи, чтобы занять время, ты идешь, чтобы найти время, я говорю, прежде чем раньше.
Some people know say
Некоторые люди знают говорят
Say the drug for sorrow na attitude
Скажи лекарство от печали на отношение
If you wait you go soon find am say
Если ты подождешь, то скоро найдешь меня.
Good times go come around again
Хорошие времена приходят снова
Patience and goodluck
Терпение и удача.
Dem dey close like hair and skin
Дем дей близко как волосы и кожа
If you love somebody
Если ты любишь кого-то ...
Only to find say you no love them again
Только чтобы найти скажи что ты не любишь их снова
And the fire wey dey burn don quench
И огонь, который мы сжигаем, не гаси.
You no feel am again
Ты больше не чувствуешь меня
Well me I know say the passion wey die
Что ж я знаю скажи страсть мы умрем
Fit to rise again
Готов подняться снова.
To take time you go make time
Чтобы занять время, ты идешь и находишь время.
I dey talk am again and again
Я говорю снова и снова
Some people talk say
Некоторые люди говорят говорят
Say to wait na a waste na pain
Скажи, что ждать-это пустая трата времени-это боль.
If you try you go soon find am say
Если ты попытаешься, ты скоро найдешь меня.
Good things go come and here to stay
Хорошие вещи уходят приходят и остаются здесь
Patience and goodluck
Терпение и удача.
Dem dey close like hair and skin
Дем дей близко как волосы и кожа
Some people talk say
Некоторые люди говорят говорят
Say to wait na a waste na pain
Скажи, что ждать-это пустая трата времени-это боль.
If you try you go soon find am say
Если ты попытаешься, ты скоро найдешь меня.
Good times go come around again
Хорошие времена приходят снова





Авторы: Olawale Olofo'ro


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.