Burna Boy - Common Person - перевод текста песни на немецкий

Common Person - Burna Boyперевод на немецкий

Common Person
Gewöhnliche Person
(Pon', Pon', Pon')
(Pon', Pon', Pon')
(Ponkila, Ponkila)
(Ponkila, Ponkila)
Na me wey dey clean una house
Ich bin's, der euer Haus putzt
Na me wey dey wash una car
Ich bin's, der euer Auto wäscht
Na me wey dey cook ununu (na me wey dey cook ununu)
Ich bin's, der euer Essen kocht (Ich bin's, der euer Essen kocht)
Na me wey dey wash una cloth
Ich bin's, der eure Kleidung wäscht
Na me wey dey work for your shop
Ich bin's, der in eurem Laden arbeitet
Na me wey dey hawk ununu (na me wey dey hawk ununu)
Ich bin's, der eure Waren verkauft (Ich bin's, der eure Waren verkauft)
I be common person
Ich bin ein gewöhnlicher Mensch
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Aber mein Glück, oh, gehört immer noch mir (gehört immer noch mir)
Everybody get role
Jeder hat seine Rolle
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Das heißt nicht, dass deine Rolle wichtiger ist als meine (wichtiger als meine)

Because na God I dey put all my faith
Denn auf Gott setze ich all mein Vertrauen
Food for my plate
Essen auf meinem Teller
Fit no do me chop
Reicht vielleicht nicht für mich zum Essen
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
Even as things no dey go my way
Auch wenn die Dinge nicht nach meinem Willen laufen
Even in days I no get nothin' at all
Auch an Tagen, an denen ich überhaupt nichts habe
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
Na me wey dey drive your bus
Ich bin's, der euren Bus fährt
Na me wey drive your keke
Ich bin's, der euer Keke fährt
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
Na me wey dey run around
Ich bin's, der herumrennt
Na me dey do the jo-o-b
Ich bin's, der die Ar-bei-t macht
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
I be common person
Ich bin ein gewöhnlicher Mensch
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Aber mein Glück, oh, gehört immer noch mir (gehört immer noch mir)
Everybody get role
Jeder hat seine Rolle
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Das heißt nicht, dass deine Rolle wichtiger ist als meine (wichtiger als meine)

Авторы: Damini Ebunoluwa Ogulu, Odunayo Stephen Alli

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.