Текст песни Common Person - Burna Boy
(Pon',
Pon',
Pon')
(Ponkila,
Ponkila)
Na
me
wey
dey
clean
una
house
Na
me
wey
dey
wash
una
car
Na
me
wey
dey
cook
ununu
(na
me
wey
dey
cook
ununu)
Na
me
wey
dey
wash
una
cloth
Na
me
wey
dey
work
for
your
shop
Na
me
wey
dey
hawk
ununu
(na
me
wey
dey
hawk
ununu)
I
be
common
person
But
my
happiness
oh,
still
be
my
own
(still
be
my
own)
Everybody
get
role
No
mean
say
your
own
role,
pass
my
own
(pass
my
own)
I
be
common
person
But
my
happiness
oh,
still
be
my
own
(still
be
my
own)
Everybody
get
role
No
mean
say
your
own
role,
pass
my
own
(pass
my
own)
Because
na
God
I
dey
put
all
my
faith
Food
for
my
plate
Fit
no
do
me
chop
Mm
balanso
(mm,
balanso)
Even
as
things
no
dey
go
my
way
Even
in
days
I
no
get
nothin'
at
all
Mm
balanso
(mm,
balanso)
Na
me
wey
dey
drive
your
bus
Na
me
wey
drive
your
keke
Mm
balanso
(mm,
balanso)
Na
me
wey
dey
run
around
Na
me
dey
do
the
jo-o-b
Mm
balanso
(mm,
balanso)
I
be
common
person
But
my
happiness
oh,
still
be
my
own
(still
be
my
own)
Everybody
get
role
No
mean
say
your
own
role,
pass
my
own
(pass
my
own)
1 Glory (feat. Ladysmith Black Mambazo)
2 Science
3 Cloak & Dagger (feat. J Hus)
4 Kilometre
5 Jagele
6 Whiskey
7 Last Last
8 Different Size (feat. Victony)
9 It's Plenty
10 Dirty Secrets
11 Toni-Ann Singh (feat. Popcaan)
12 Solid (feat. Blxst & Kehlani)
13 For My Hand (feat. Ed Sheeran)
14 Rollercoaster (feat. J Balvin)
15 Vanilla
16 Common Person
17 Wild Dreams (feat. Khalid)
18 How Bad Could It Be
19 Love, Damini (feat. Ladysmith Black Mambazo)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.