Burna Boy - Common Person - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Burna Boy - Common Person

Common Person
Personne ordinaire
(Pon', Pon', Pon')
(Pon', Pon', Pon')
(Ponkila, Ponkila)
(Ponkila, Ponkila)
Na me wey dey clean una house
C'est moi qui nettoie votre maison
Na me wey dey wash una car
C'est moi qui lave votre voiture
Na me wey dey cook ununu (na me wey dey cook ununu)
C'est moi qui cuisine le ununu (c'est moi qui cuisine le ununu)
Na me wey dey wash una cloth
C'est moi qui lave vos vêtements
Na me wey dey work for your shop
C'est moi qui travaille dans votre boutique
Na me wey dey hawk ununu (na me wey dey hawk ununu)
C'est moi qui vend le ununu (c'est moi qui vend le ununu)
I be common person
Je suis une personne ordinaire
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Mais mon bonheur, oh, c'est quand même le mien (c'est quand même le mien)
Everybody get role
Tout le monde a un rôle
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Ça ne veut pas dire que ton rôle, est supérieur au mien (supérieur au mien)

Because na God I dey put all my faith
Parce que c'est en Dieu que je mets toute ma foi
Food for my plate
La nourriture dans mon assiette
Fit no do me chop
Peut ne pas me suffire
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
Even as things no dey go my way
Même si les choses ne vont pas comme je le souhaite
Even in days I no get nothin' at all
Même les jours je n'ai rien du tout
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
Na me wey dey drive your bus
C'est moi qui conduit ton bus
Na me wey drive your keke
C'est moi qui conduit ton triporteur
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
Na me wey dey run around
C'est moi qui cours partout
Na me dey do the jo-o-b
C'est moi qui fais le travail
Mm balanso (mm, balanso)
Mm balanso (mm, balanso)
I be common person
Je suis une personne ordinaire
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Mais mon bonheur, oh, c'est quand même le mien (c'est quand même le mien)
Everybody get role
Tout le monde a un rôle
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Ça ne veut pas dire que ton rôle, est supérieur au mien (supérieur au mien)

Авторы: Damini Ebunoluwa Ogulu, Odunayo Stephen Alli

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.