Burna Boy - 20 10 20 текст песни

Текст песни 20 10 20 - Burna Boy



Shey you never hear?
About the things wey happen there?
Abi your eye never clear?
Mankind so wicked
Let′s talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen?
Shey na jazz oh?
Make my people suffer, suffer
All their yanshes don dey open
Everythin' don scatter, scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youths for Lekki
Na so water oh, water, runaway my eyes
Nothin′ you go talk wey go justify the case of their murder
The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbogbo ijoba
All your atrocities
All of your corner, corner
Make all the dead body disturb you for your dreams
The money wey you thief yaapa for your aza
You don turn our graduates to common beggars
All the book dem go, no matter
'Cause you no go get job if you no know Godfather
The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbogbo ijoba
All your atrocities
All of your corner, corner
Make all the dead body disturb you for your dreams
20th of October 2020
You carry army go kill many youths for Lekki
Na so water oh, water, runaway my eyes
Nothin' you go talk wey go justify the case of their murder
We give them many chances
Dem fail my people
And when we cry for justice
Them kill my people
Walahi, all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for Toll Gate
Wetin happen?
Shey you never hear?
Suffer, suffer
Aye, aye
Water runaway my eyes
Aye, aye
Water runaway my eyes
Shoot, let them shoot, let them shoot, keep shooting
No problem, no problem
Everyone sit down, sit down, sit down
That is why they-
That is why they off the light
They don′t mercy with us
They killed youths
Uhm, this one′s survived
Other people are-
They've been shot and killed
20th of October 2020



Авторы: Damini Ebunoluwa Ogulu, Gaetan Henoc Florentin Ifonge, Keven Wolfsohn, Paul Bogumil Goller


Burna Boy - 20 10 20 - Single
Альбом 20 10 20 - Single
дата релиза
29-10-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.