Captan - Don't Complain текст песни

Текст песни Don't Complain - Captan



m3 d3 kuku l) no go solve your problem hey!!
Ma guy Ibi your life if u think sey you ah go that way that way
me ago take my time to find that special thing
special thing
wether today or tomorrow
aknow ago find that way
Jah jah dey so we d3 oyeah
soon ago take over
mb3bi tsitioo na
as a dey go away ago dey
pray on my way. coz
everything be possible for
God.no be today we start the
hustle. hustle
if aknow make am today ago
make am tomorrow. tomorrow
Those days u dey laugh me say
a be la borrow
Today See Me see you who
dey reign who dey reign
MA guy t)t) don't complain
don't complain
whatever goes around comes around comes around
you dey believe in gun I dey
believe in God o
See Me know everybody know me know I dey run things see
me I know dey play know see
my new car 3d) t) m) n) la
Everywhere I go step ago go them they call me super
)nyam3 na hyira m3 o
m)k) m)k) ny3 f3 m3 n)k)
I have seen it all o from riches
to the ghetto
when I pray I pray o for my friend
and enemy o coz one day dem go understand me o!!
Today See Me see you who dey reign who dey reign
MA guy t)t) don't complain
don't complain
whatever goes around comes around
you dey believe in gun I dey believe in God o
if u think sey u are go that way that way!
me I go take my time to find that special thing
whether today or tomorrow I know ago find that way
jah Jah dey so we dey o yes!! ()
soon ago take over mb3bi tsitioo MA as a dey go away
ago dey pray on my way coz
everything be possible for God
no be today we start they hustle!
if aknow make am today ago make am tomorrow
Those days you dey laugh me say abi La borrow
Today See Me see you who dey reign who dey reign MA guy
t)t) don't complain don't complain whatever goes around
comes around you dey believe in gun I dey believe in God o
Captan!
SM



Авторы: abdul kadir captan


Captan - Don't Complain
Альбом Don't Complain
дата релиза
10-10-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.