Casta Troy - Word (feat. EKA) текст песни

Текст песни Word (feat. EKA) - Casta Troy



It's BodyBeatz The Drum King
Sire
You know I'm Casta Baby
(Coughs)
Get It
Get It
Get it
So many people wearing clean clothes
Yea
But dema mind e be dirty rough. huh!
So ma paddy you for know who keep close
Uh
Ony3 demaa you go see stuff
Fine shoes but they never have clean souls
Okaa hon nkotsi anka you go dey in handcuffs
You for fear the person wey dey give you fans
E be ein nor wey go make you sweat when it's light off
Mehu bi da o maatse bi da o
You for listen to me well cos ewiase ay3 hu o
The person that you thinking is your brother be the Judas in your life
Make I tell you something obeyi waama o
Cos the same people aa woy3 no hosanna
Were the same people saying you for crucify him
Even Christ kraa wetum eyi naama
Who be you? Awoa etum tow Methodist Hymn
Dem dey around like Agege ooo
Smile in ur face but shegey oo
Catapult you when you look away
We shapa the envy cos we know sey
Everywhere scatter (yea)
Karishika lifestyle (yea)
Boys turn Nigeria
No where cool (yea)
Everywhere scatter
Karishika lifestyle
Camouflage brothers I salute y'all
I can imagine every weapon in your arsenal
Fake likes fake smiles it's typical
Claiming that you always got ma back
Man are you sure?
Aboabi b3ka woaa check your Woodin
Your greatest enemy is always within
Your circle am I making sense are you with me
So if you wanna find him, you know where to begin
E nor be everyday you for talk your matter
Somedays you for turn mumu krakra
Cos eno be everybody wey dey care they
Just wanna know your secret ama wetum akoka
Always ask God for the real gees but
Negative energy di3r we go always bon them
Every single day you for preach peace
But always be ready for war you will never know when
Dem dey around like Agege ooo
Smile in ur face but shegey oo
Catapult you when you look away
We shapa the envy cos we know sey
Everywhere scatter (yea)
Karishika lifestyle (yea)
Boys turn Nigeria
No where cool (yea)
Everywhere scatter
Karishika lifestyle
These days fake be new real
These days boys nor be fam that's the new deal
Woy3 sibo but they covered in the sheep wool
Careful who you trust ony3 demaa them go wound you
Anyenko nyenko nti kortor nnyi tsir s3 3y3 nyenko nyenko aa use wotsir
The world is not fair so whenever you sleep
Keep your one eye open you go shock what you see
Always ask God for the real gees but
Negative energy di3r we go always bon them
Every single day you for preach peace
But always be ready for war you will never know when!
Dem dey around like Agege ooo
Smile in ur face but shegey oo
Catapult you when you look away
We shapa the envy cos we know sey
Everywhere scatter (yea)
Karishika lifestyle (yea)
Boys turn Nigeria
No where cool (yea)
Everywhere scatter
Karishika lifestyle
It's BodyBeatz The Drum King




Casta Troy - Mind Of Picasso 2
Альбом Mind Of Picasso 2
дата релиза
07-01-2020


Еще альбомы
Исполнитель Casta Troy, альбом Ogya
2021
Исполнитель Casta Troy, альбом One Love
2020
Исполнитель Casta Troy, альбом Dreams
2019
Исполнитель Casta Troy, альбом Wake Up
2019
Исполнитель Casta Troy, альбом Nobody Dey
2019
Исполнитель Casta Troy, альбом Thank You
2019
Исполнитель Casta Troy, альбом Oh Lord
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.