Cheso - Intro текст песни

Текст песни Intro - Cheso



Ehh yeah
Oh nah nah
No be small tin
No be small tin I see here so
My oga please understand
This one no be small matter
See the way Janet dey look me
This one don dey pass my hand
See she like to roll her waist
See she just dey pour the signal
Madam I no want your waist oh, ohhh nah!
You say you love me
Me no come love you back
You say you need me
Me no come need you back
She sey she aint letting go
Why you no wan leave me so?
Oh Lord!
(She wan kill me with e make up)
(She wan test if I go wake up)
(She wan kill me with her make up)
(Oh Lord oh Lord!)
Another day another angle
Everyday na different tactic
Sey my woman no be problem oh
She go solve am like mathematics
This one don dey pass be careful oh ehhh
This one don dey pass be careful oh ehhh
You say you love me
Me no come love you back
You say you need me
Me no come need you back
She sey she aint letting go
Why you no wan leave me so?
Oh Lord!
(She wan kill me with e make up)
(She wan test if I go wake up)
(She wan kill me with her make up)
(Oh Lord oh Lord!)
(She wan kill me with e make up)
(She wan test if I go wake up)
(She wan kill me with her make up)
(Oh Lord oh Lord!)
No be small tin
No be small tin I see hear so
My oga please understand
This one no be small matter
See the way Janet dey look me
This one don dey pass my hand
See she like to roll her waist
See she just dey pour the signal
Madam I no want your waist oh, ohhh nah!
Oh Lord!
(She wan kill me with e make up)
(She wan test if I go wake up)
(She wan kill me with her make up)
(No be small tin))
(No be small tin I see here so)



Авторы: Cheso


Cheso - The L.Y.L,Y. Project
Альбом The L.Y.L,Y. Project
дата релиза
20-03-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.