Chike - Finders Keepers текст песни

Текст песни Finders Keepers - Chike



Is it love you are looking for
Is it peace you are looking for
Oh yo, looking for oh yo
You go find am o
Don't worry anymore
You go get am even more oh yo
Even more oh yo
You go get am
It may be hard now
It may be difficult for you
You may be thinking
Can you really make it true
You may be asking if na only you dem do
You may be waiting
Waiting for your miracle
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep oh
Juba ese, Juba ese
Juba ese, Juba ese
One day you go find am
One day you go find am
Juba ese, Juba ese
Juba ese, Juba ese
One day you go find am
One day you go find am
Are you looking for a honey, someone who will call you baby
Someone to laugh at your joke and tell you you're really funny
Are you looking for the money to solve all your doubts and worry
Abi na garri you dey find because you only get sugar
It may be hard now
It may be difficult for you
You may be thinking
Can you really make it true
You may be asking if na only you dem do
You may be waiting
Waiting for your miracle (For your miracle)
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep oh
Juba ese, Juba ese
Juba ese, Juba ese
You go keep, you go keep, you go keep
Juba ese, Juba ese
Juba ese, Juba ese
One day you go find am
One day you go find am
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep oh
Juba ese, Juba ese
Juba ese, Juba ese
You go keep, you go keep, you go keep
Juba ese, Juba ese
Juba ese, Juba ese
One day you go find am
One day you go find am




Chike - Out of Love
Альбом Out of Love
дата релиза
29-06-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.