Chike - If You No Love (DysleX Remix) текст песни

Текст песни If You No Love (DysleX Remix) - Chike



Callie me the sugar wey dey your tea,
Callie me the honey wey dey your bee,
Anything you tell me i dey believe ooo,
Showing me around like i lost my way,
Telling all your friends say na me be bae,
Baby see me i don dey believe ooo,
Tell me make i know now,
If show me make i know now,
If he no show me make i know now,
If you no love me ooo,
Tell me make i know now,
If show me make i know now,
If he no show me make i know now,
If you no love me ooo,
Make you no talk say you love me ooo,
If you no need me ooo,
No go dey talk say you need me ooo,
I take this love ooo seriously ooo,
Baby ooo make you no play me ooo,
No go dey talk say you love me ooo,
No play me ...(rhythm)
Callie me the sun wey dey bright your day,
Callie me the joy wey dey catch your pain,
Anything you talk baby i dey believe ooo,
Nobody dey gree to dey toast you again,
But they wanna come you dey block their way,
Everybody don sabi me be you ooo,
Tell me make i know now,
If show me make i know now,
If he no show me make i know now,
If you no love me ooo,
Tell me make i know now,
If show me make i know now,
If he no show me make i know now,
If you no love me ooo,
Make you no talk say you love me ooo,
If you no need me ooo,
No go dey talk say you need me ooo,
I take this love ooo seriously ooo,
Baby ooo make you no play me ooo,
No go dey talk say you love me ooo,
No play me ...(rhythm)
Before we go fall down tell me now,
I wanna know,
Make i no go fall down low,
I wanna know, (make i no fall down low)
Do you have another ooo,
I wanna know,
I'm i the only one,
I'm i your number one,
If you no love me ooo,
Make you no talk say you love me ooo,
If you no need me ooo,
No go dey talk say you need me ooo,
I take this love ooo seriously ooo,
Baby ooo make you no play me ooo,
No go dey talk say you love me ooo,
No play me.



Авторы: Chike-ezekpeazu Osebuka


Chike - Dance of the Booless, Vol. 1
Альбом Dance of the Booless, Vol. 1
дата релиза
19-06-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.