Chillz - Shun (Turkey) текст песни

Текст песни Shun (Turkey) - Chillz



Many many tins on my mind
No be me dem go come frustrate
I no need noise for my life
Good vibes Or you Gimme some space
Just dey do my tin on the low
I no dey look another man face
So If you wanna vibe with the guys then
Gimme the time and place
So We Come with the recipe today
Peace, love and harmony on a daily o
God bless the enemy for me
Carry that your energy far away o
Chilli got the remedy ok
Coming with the melody Oshe ni o
I just wanna chill on a sunny day
Every other day for be holiday o
Right now
As you can see Issa celebration
With Enough turkey to cure starvation
Chop for free no hesitation
It's all on me no negotiation yah
As you can see Issa celebration
No fighting no segregation
Drinks and tins na the combination
All on me no negotiation
Second Verse
You already know the plan
You know the agenda
Cup dey my hand
Sometin must to enter
Groove don start
Dj don dey ginger
I just wan dey hang like say I be monalisa
Omo I stay grateful oo
Many tins wey we don face ya know
E don tey
Wey We been dey grind Now e don dey pay
So We Come with the recipe today
Peace, love and harmony on a daily o
God bless the enemy for me
Carry that your energy far away o
Chilli got the remedy ok
Coming with the melody Oshe ni o
I just wanna chill on a sunny day
Every other day for be holiday o
Right now
As you can see Issa celebration
With Enough turkey to cure starvation
Chop for free no hesitation
It's all on me no negotiation yah
As you can see Issa celebration
No fighting no segregation
Drinks and tins na the combination
All on me no negotiation
On a very fine day like this
Why Man pikin no go kpai for street
Shey man pikin go mise biscuit
Why man pikin no go chop him cheese
On a very fine day like this
Why Man pikin no go kpai for street
Shey man pikin go mise biscuit
Why man pikin no go chop him cheese




Chillz - Good Vibes, Vol. 1
Альбом Good Vibes, Vol. 1
дата релиза
28-06-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.