Choko - Kanyew3st текст песни

Текст песни Kanyew3st - Choko



Ayaya mapito... makito...
Cheee
(You think say you wise...)
Choks!
(Your mumu no too much)
(It's DAIHARDBEATS)
She dey form holy holy
Form kanyewest (One time)
Girl can you feel it, down in your chest
Charlee what they happen
E be something wey they set
Girl can you feel it, cos your body don they wet
You they form holy holy
Form kanyewest
Girl can you feel it, down in your chest
Charlee what dey happen
E be something wey they set
Girl can you feel it, cos your body don they wet
You they form holy holy
Dey form Kanye West
Holy holy
Like one Kanye West
She dey form holy holy
They form Kanye West (One time)
Holy holy
Like one Kanye West
Charlee make I give you the lamba (Ehh ehh)
Your body Dey scatter the matter
If na money I go spray you the dollar
You know that the boy is a boss
I'm a baller... chei
She don they feeling the boy
Me I they strike she dey call me Ngog
She kon they wantu they start to they form
Like say she sef no they trip for the boy chei.
Folake jojomijo
Aunty mi follow me go
Yetunde wa bamijo
Oya jojomijo
Gbesumomi chop my chocomilo
Ohh naaa...
Na me bureau de change
She no they try to they follow me play
She call me chief, she they call me Echie
Pay all your bills, cos na me be prepaid
(Kuro nbe)
She they form holy holy
Form kanyewest
Girl can you feel it, down in your chest
Charlee what they happen
E be something wey they set
Girl can you feel it, cos your body don they wet
You they form holy holy
Form kanyewest
Girl can you feel it, down in your chest
Charlee what they happen
E be something wey they set
Girl can you feel it, cos your body don they wet
You they form holy holy
Dey form Kanye West
Holy holy
Like one Kanye West
She they form holy holy
Dey form Kanye West (One time)
Holy holy
Like one Kanye West
She say she they want to they form
(Mad ooo)
Me and Friends
(Mad oo)
Say she be virgin before
(Mad oo)
Buh she no they fuck
(Mad oo)
No too they follow me play
Popsy they skemp no be only me they
What is your name, pastor olumide
You too they ball, menh you na Juve
You na juve
Charlee better come to your senses
This girls dem they use like utensils
No love for their mind na pretenses
They're counting the kpa, shey na census
Shey na census
I'm not in love with money
I'm not in love with body
I just want who go ball me
Shey na you go sub me?
Buh if I finish coming...
You give me money
(Mad oooo)
She dey form holy holy
Form kanyewest (One time)
Girl can you feel it, down in your chest
Charlee what they happen
E be something wey they set
Girl can you feel it, cos your body don Dey wet
You dey form holy holy
Form kanyewest
Girl can you feel it, down in your chest
Charlee what dey happen
E be something wey Dey set
Girl can you feel it, cos your body don Dey wet
You dey form holy holy
They form Kanye West
Holy holy
Like one Kanye West
She dey form holy holy
They form Kanye West (One time)
Holy holy
Like one Kanye West
Choks!
90' 90'



Авторы: Chukwuma Mgbokwere


Choko - Kanyew3st
Альбом Kanyew3st
дата релиза
29-08-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.