Chuddy K - Slow Slow текст песни

Текст песни Slow Slow - Chuddy K



It's Chuddy K
Slow slow (it's Satty records baby)
Hey oh (Dr Frabz is going insane again, woah)
She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbi (make me fagbi)
I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Wa ja mi si girl I really like wetin I dey see
E be like say I shack some Hennessey
And I know that you can see say you dey make me lose my mind
Girl, if you really don't mind I wanna make you be my boo, be my boo
Girl, I know I go make you satisfied
Girl, na you be the one wey I give all my time
And I give all my cash
Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
Ask me for cash and I go give you
She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbi (make me fagbi)
I dey beg her for more (beg her for more)
She dey kill me slow slow, I love you I no know
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
I really don't know so much about you
But I know send anybody but you
I get this vacuum in my heart
Which still no one to fill but you
Nwa yioma you know I love you so much
And I wanna spend my whole life loving you
Girl, na you be the one wey I give all my time
And I give all my cash
Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
Ask me for cash and I go give you
She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbi (make me fagbi)
I dey beg her for more (beg her for more)
She dey kill me slow slow, I love you I no know
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Baby wa o, ma ja mi laya, da mi lohun
Wa gbe mi saya (gbé mi yà)
Baby wa o, ma ja mi laya, mi lohun
Wa gbe mi
She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbi (make me fagbi)
I dey beg her for more (beg her for more)
She dey kill me slow slow, I love you I no know
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow
Slow slow



Авторы: Temitope Benson


Chuddy K - Chuddy K
Альбом Chuddy K
дата релиза
18-08-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.