Текст песни nothing spoil - Ckay
Shayo
take
my
pain
Cana
take
my
shame
away
This
life
wey
we
dey
Plenty
yawa,
plenty
yawa
But
I
get
Coconut
for
my
head
(for
my
head)
Nobody
live
forever
Nobody
go
live
forever
Nothing
spoil
Ma
jaiye
ori
mi,
ori
mi
I'm
feeling
good
tonight
I
thank
God
for
life
Nothing
spoil
Ma
jaiye
ori
mi,
ori
mi
Suffer,
suffer
for
world
(amen)
Enjoy
for
heaven
(amen)
You
suffer
to
make
this
money
but
you
can't
take
it
with
you
So
I
spend
that
shit
Designer
I
wear
that
shit
But
I'm
not
looking
for
wetin
e
no
loss
E
no
loss,
oh
bebe
Everybody
dies
but
not
everybody
lives,
oh
bebe
If
I
could
do
it
all
again
I'd
do
it
laka
dis
Zero
love
inside
the
jungle
Na
why
problem
no
go
finish
Wahala
no
go
ever
finish
Shayo
take
my
pain
Cana
take
my
shame
away
This
life
wey
we
dey
Plenty
yawa,
plenty
yawa
But
I
get
Coconut
for
my
head
(for
my
head)
Nobody
live
forever
Nobody
go
live
forever
Nothing
spoil
Ma
jaiye
ori
mi,
ori
mi
I'm
feeling
good
tonight
I
thank
God
for
life
Nothing
spoil
Ma
jaiye
ori
mi,
ori
mi
This
life
do
me
like
no
other
This
life
do
me
like
gbana
Many
people
don
come,
many
don
go
Wetin
I
dey
feel
dey
for
my
mind
Omo
pass
the
dutchie
pon
the
left
handside
now
(ayaya)
Make
I
ease
my
stress
now
(ayaya)
You
know
sey
no
time
now
(ayaya)
Omo
tena
tell
me
Bella
no
go
do
yahoo
Caricature
tell
me
sey
I
too
cacu
(ayaya)
I'm
losing
my
cool
Omo
which
one
I
go
do?
(This
life)
Many
mistake
I
don
make
(This
life)
Na
the
risk
I
dey
take
(One
life)
For
the
time
I
go
wait
(One
chance)
Dem
no
fit
to
relate
Shayo
take
my
pain
Cana
take
my
shame
away
This
life
wey
we
dey
Plenty
yawa,
plenty
yawa
But
I
get
Coconut
for
my
head
(for
my
head)
Nobody
live
forever
Nobody
go
live
forever
Nothing
spoil
Ma
jaiye
ori
mi,
ori
mi
I'm
feeling
good
tonight
I
thank
God
for
life
Nothing
spoil
Ma
jaiye
ori
mi,
ori
mi
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.