Cobhams Asuquo - Starlight текст песни

Текст песни Starlight - Cobhams Asuquo



I fit fight for you
I'll give my life for you
No valley too low, no mountain too high
For me to climb for you
Na you dey help me see
The very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me
And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you, you know I can
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight
Hmm
Dem say my eye go clear
Dem say your eye go tear
Darling no mind dem
Make you no send dem
Dem no be God my dear
And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you, you know I can
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill...
Starlight dey shine from night 'til morning
E no dey taya
E no dey die
And even when it disappears
Still dey out dey shine somewhere
All the time
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh-oh-oh-oh
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh-oh-oh
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight




Cobhams Asuquo - Starlight
Альбом Starlight
дата релиза
14-09-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.