Crayon - Modupe - перевод текста песни на немецкий

Modupe - Crayonперевод на немецкий




Modupe
Modupe (Ich danke)
Vibes (vibes)
Vibes (Schwingungen)
Ahhn, ahnn (Crayway)
Ahhn, ahnn (Crayway)
In my element, yeah
In meinem Element, ja
No time for kpekelemes, yeah
Keine Zeit für Spielchen, ja
I know wetin I dey find, so me, I no regret, yeah
Ich weiß, was ich suche, also bereue ich nichts, ja
The people wey I shenk, yeah
Die Leute, die ich abgewiesen habe, ja
All the barnies wey I reckless
All die Mädchen, die ich links liegen ließ
We had such a good time, but the chapter ends here
Wir hatten eine so gute Zeit, aber das Kapitel endet hier
When I wan chop dem tell me, "Stop ṣé bẹ" (ṣé bẹ)
Als ich essen wollte, sagten sie mir: "Hör auf" (hör auf)
Enemies wọn bẹ
Feinde, sie sind nicht weit
I don tay for the street, o pẹ, yea, yee
Ich bin schon lange auf der Straße, es ist lange her, ja, ja
You see, my matches don dey set (dey set)
Du siehst, meine Streichhölzer sind bereit (bereit)
My kerosene don dey smell, when I light my fire, otí zeh
Mein Kerosin riecht schon, wenn ich mein Feuer anzünde, brennt es lichterloh
I got only one life o
Ich habe nur ein Leben, oh
Make I just dey jogodo, jogodo 'til I go kpai oh
Lass mich einfach tanzen, tanzen, bis ich sterbe, oh
I got only one life o
Ich habe nur ein Leben, oh
Make I just dey la vida loca 'til I go kpai oh
Lass mich einfach das verrückte Leben leben, bis ich sterbe, oh
Yea, yeee
Ja, ja
dupe fún Ọlọrun oh
Ich danke Gott, oh
We no look like where we come from, eh
Wir sehen nicht aus wie das, wo wir herkommen, eh
I give thanks to the Most High, eh
Ich danke dem Allerhöchsten, eh
dúpẹ' fún Ọlọrun oh
Ich danke Gott, oh
We no look like where we come from, eh
Wir sehen nicht aus wie das, wo wir herkommen, eh
I give thanks to the Most High, eh
Ich danke dem Allerhöchsten, eh
Jẹjẹly, jẹjẹly
Langsam, langsam
Óyà, sún sẹ'yìn
Komm, geh nach hinten
Jọ, lọ bẹ, lọ tẹ
Bitte, geh nicht dorthin, tritt nicht darauf
(Ah) shey you no dey see settings, agídígbà person
(Ah) Siehst du nicht, wie die Dinge stehen, eine Respektsperson
Wa, ṣo jẹ? Ṣo jẹ'?
Komm, willst du essen? Willst du essen?
Jẹjẹly, jẹjẹly
Langsam, langsam
Óyà, sún sẹ'yìn
Komm, geh nach hinten
Jọ, lọ bẹ, lọ tẹ
Bitte, geh nicht dorthin, tritt nicht darauf
(Ah) shey you no dey see settings, agídígbà person
(Ah) Siehst du nicht, wie die Dinge stehen, eine Respektsperson
Ọmọ ọpẹ́, ọmọ ọpẹ́, ọmọ ọpẹ́
Kind des Dankes, Kind des Dankes, Kind des Dankes
When I wan chop dem tell me, "Stop ṣé bẹ" (ṣé bẹ)
Als ich essen wollte, sagten sie mir: "Hör auf" (hör auf)
Enemies, won bẹ
Feinde, sie sind nicht weit
I don tay for the street, o pẹ, yea, yee
Ich bin schon lange auf der Straße, es ist lange her, ja, ja
You see, my matches don dey set (dey set)
Du siehst, meine Streichhölzer sind bereit (bereit)
My kerosene don dey smell
Mein Kerosin riecht schon
When I light my fire, otí zeh
Wenn ich mein Feuer anzünde, brennt es lichterloh
I got only one life o
Ich habe nur ein Leben, oh
Make I just dey jogodo, jogodo 'til I go kpai oh
Lass mich einfach tanzen, tanzen, bis ich sterbe, oh
I got only one life o
Ich habe nur ein Leben, oh
Make I just dey la vida loca 'til I go kpai oh
Lass mich einfach das verrückte Leben leben, bis ich sterbe, oh
Yea, yeee
Ja, ja
dupe fún Ọlọrun oh
Ich danke Gott, oh
We no look like where we come from, eh
Wir sehen nicht aus wie das, wo wir herkommen, eh
I give thanks to the Most High, eh
Ich danke dem Allerhöchsten, eh
dúpẹ' fún Ọlọrun oh
Ich danke Gott, oh
We no look like where we come from, eh
Wir sehen nicht aus wie das, wo wir herkommen, eh
I give thanks to the Most High, eh
Ich danke dem Allerhöchsten, eh
dúpẹ' fún Ọlọrun, 'lọrun, 'lọrun, 'lọrun, 'lọrun
Ich danke Gott, Gott, Gott, Gott, Gott
Nothing wey my God no go fit do, fit do, fit do, fit do
Es gibt nichts, was mein Gott nicht tun kann, tun kann, tun kann, tun kann
Dem no fit hold my throat, throat
Sie können mich nicht würgen
'Cause I go dey move on o, go dey match down o, hmm
Denn ich werde weitermachen, oh, werde weitermarschieren, oh, hmm





Авторы: Brown Joel, Chibueze Charles Chukwu


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.