Crayon - Wetin Go Be - перевод песни на русский

Текст и перевод песни Crayon - Wetin Go Be




Hmm-mm, uhm-side
Хм-мм, гм-сторона
(Vibes)
(Энергетика)
Wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin go be, go-
Что будет, будет-
(Wawa-uh)
(Вава-э-э)
Wetin go be, go be, my brother
Что будет, будь моим братом
Wetin go be, go be
Чему быть, того не миновать
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Не бывает так, как хочется, что будет, будет
Wetin go be, go be, my brother
Что будет, будь моим братом
Wetin go be, go be
Чему быть, того не миновать
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Не бывает так, как хочется, что будет, будет
Follow who know road, as I dey waka
Следуй за тем, кто знает дорогу, как я вака
Make I no come stumble
Сделай так, чтобы я не споткнулся
Say my matter, lọwọ Ọlọrun
Скажи мое дело, от Бога
Odinaka, show me who your friend be
Одинака, покажи мне, кто твой друг
And I go tell you who you are
И я иду сказать тебе, кто ты
Dem fit to buy you bar, but no fit to give you bar
Дем подходит, чтобы купить вам бар, но не подходит, чтобы дать вам бар
Na person wey know you na him go follow chook you pass
Человек, которого мы знаем, ты на него иди, следуй за тобой, ты проходишь
Emeka, no go zuzu
Эмека, не ходи зузу
Emeka, no go follow yansh, make you use your compass
Эмека, не иди за яншем, заставь использовать свой компас
Oh my God o, nobody killy my vibes o
Боже мой, никто не убивает мои вибрации.
As I dey humble pray and work o
Пока я смиренно молюсь и работаю
As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
Как показывает мое лицо, заставь мою обувь сиять, о, сияй, о.
Oh my God o, nobody killy my vibes o
Боже мой, никто не убивает мои вибрации.
I no dey give another man no yawa o
Я не даю другому мужчине, нет, ява, о
Badder mango don chala o, oh, chala o
Баддер манго дон чала о, о, чала о
Wetin go be, go be, my brother
Что будет, будь моим братом
Wetin go be, go be
Чему быть, того не миновать
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Не бывает так, как хочется, что будет, будет
Wetin go be, go be, my brother
Что будет, будь моим братом
Wetin go be, go be
Чему быть, того не миновать
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Не бывает так, как хочется, что будет, будет
No condition permanent, make you no see life like tournament
Нет постоянных условий, чтобы вы не видели жизнь, как турнир
Pray for grace and sacrament
Молитесь о благодати и таинстве
Your fellow man no be your opponent
Твой ближний не будет твоим противником
Think am twice, make you augment
Подумай дважды, заставь тебя увеличить
Make you not put faith for government
Заставьте вас не верить правительству
Anoneti, wetin my eyes don see
Аноним, что видели мои глаза
I no fit to talk lórí títí
я не в состоянии говорить об этом
Do, if you stumble, you go learn if you try to dey humble, you go see
Если споткнешься, иди учись, если попытаешься смириться, иди и посмотри
This life no be rumble, e go set
Эта жизнь не будет грохотом, иди иди
If you use your I.Q, you go see
Если вы используете свой IQ, вы идете посмотреть
Oh my God o, nobody killy my vibes o
Боже мой, никто не убивает мои вибрации.
As I dey humble pray and work o
Пока я смиренно молюсь и работаю
As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
Как показывает мое лицо, заставь мою обувь сиять, о, сияй, о.
Wetin go be, go be, my brother
Что будет, будь моим братом
Wetin go be, go be
Чему быть, того не миновать
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Не бывает так, как хочется, что будет, будет
Wetin go be, go be, my brother
Что будет, будь моим братом
Wetin go be, go be
Чему быть, того не миновать
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Не бывает так, как хочется, что будет, будет
Oh my God o, nobody killy my vibes o
Боже мой, никто не убивает мои вибрации.
As I dey humble pray and work o
Пока я смиренно молюсь и работаю
As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
Как показывает мое лицо, заставь мою обувь сиять, о, сияй, о.
Oh my God o, nobody killy my vibes o
Боже мой, никто не убивает мои вибрации.
I no dey give another man no yawa o
Я не даю другому мужчине, нет, ява, о
Badder mango don chala o, oh, chala o
Баддер манго дон чала о, о, чала о






Авторы: Alexandre Uwaifo, Chibueze Charles Chukwu


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.