Текст песни Too Correct - Crayon , Rema
Wa-wa-wa
Another
banger
I
dey
for
corner
when
I
sight
you
But
you
no
really
know
I
wear
my
dark
shades
You
suppose
know
how
superstar
thing
dey
go
Inside
my
heart
I
dey
love
But
for
my
face
e
no
dey
show
You
carry
my
attention
When
I
see
you
step
on
the
floor
Wetin
you
carry
for
your
backside
baby
ogologo
This
kind
of
girl
fit
clean
my
account
baby
I
go
low-low
Baby
you
too
correct
oh,
you
too
correct
oh,
you
too
correct
oh
E
dey
burst
my
head
oh
This
your
yansh
be
like
Tontolet
own
Baby
no
finesse
oh,
no
finesse
oh,
no
finesse
oh
Baby
you
just
dey
vex
oh
You
make
my
thing
stand
erect
oh
Hmmmm,
ah
Esosa
Talk
say
her
name
na
Esosa
Na
she
dеy
suca
ma
mi
casa
Yansh
just
be
like
bulldozer
Ahn-ahn-ahn,
bulldozеr
I
hope
say
I
no
go
regret
am
I
tell
am
say
when
club
don
close
Make
she
leave
me
off
for
Oriental
Ahn-ahn-ahn
if
this
one
na
true
love
If
this
one
na
fake
love
I
no
know
But
anything
when
sup
I
go
let
una
know
for
my
next
song
I
dey
for
corner
when
I
sight
you
But
you
no
really
know
I
wear
my
dark
shades
You
suppose
know
how
superstar
thing
dey
go
Inside
my
heart
I
dey
love
But
for
my
face
e
no
dey
show
You
carry
my
attention
When
I
see
you
step
on
the
floor
Wetin
you
carry
for
your
backside
baby
ogologo
This
kind
of
girl
fit
clear
my
account
baby
I
go
low-low
Crayon
oh
Oya
bosi
gbangba
I
go
dey
like
to
give
you
standard
Carry
hook
make
I
carry
chorus
oh
You
know
my
money
surplus
oh
And
I
go
jam
your
buttocks
oh
I
get
e
drivers
license
And
I
go
drive
you
crazy
Come
to
my
room
je
ka
do
something
O
sha
mo
you
go
shin
sho
shin
Orishi
rishi
she
dey
give
me
dirty-dirty
La
be
kitchen
ti
mo
fun
eh
plenty-plenty
Hmm,
orishi
rishi,
how
many
round?
(meje-meje)
Naughty-Naughty,
hmm
I
dey
for
corner
when
I
sight
you
But
you
no
really
know
I
wear
my
dark
shades
You
suppose
know
how
superstar
thing
dey
go
Inside
my
heart
I
dey
love
But
for
my
face
e
no
dey
show
You
carry
my
attention
When
I
see
you
step
on
the
floor
Wetin
you
carry
for
your
backside
baby
wombolobo
This
kind
of
girl
fit
clear
my
account
baby
I
go
low-low
Baby
you
too
correct
oh,
you
too
correct
oh,
you
too
correct
oh
You
dey
burst
my
head
oh
This
your
yansh
be
like
Tontolet
own
You
dey
stay
my
head
oh,
rent
free
oh,
rent
free
oh
You
dey
shock
me
oh,
shock
e
me
oh,
elect-elect
oh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.