Czah The Dream - Life's Unfair - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Czah The Dream - Life's Unfair




Life's Unfair
La vie est injuste
Yeah
Ouais
On God
Sur Dieu
Only God knows what we did for the bag
Seul Dieu sait ce que nous avons fait pour le sac
Shout out to the niggas wey dey dey for my side
Salut à tous les mecs qui sont de mon côté
Shout out to the ones wey dey gree puff pass
Salut à ceux qui sont d'accord pour fumer plus
When man got no kush and got no ganja
Quand l'homme n'a pas de kush et pas de ganja
Me I no dey do pass myself I dey watch
Moi, je ne fais pas passer moi-même, je regarde
If e dey hot e no safe me I go bob
S'il fait chaud, il ne me protège pas, je vais me baisser
Wahala no dey my vocabulary at all
Le wahala n'est pas du tout dans mon vocabulaire
I climb stage but dem no let me perform
Je monte sur scène mais ils ne me laissent pas jouer
Meanwhile we on the race on the run
Pendant ce temps, nous sommes en course, en fuite
Even though sometimes we got no funds
Même si parfois nous n'avons pas de fonds
Me and my guys we still dey on God
Mes potes et moi, on est toujours sur Dieu
If na garri you drink omo ope just thank God
Si c'est du garri que tu bois, mon ami, remercie simplement Dieu
Life's unfair and I got to understand
La vie est injuste et je dois comprendre
Baba God help me arrange all the plans
Papa Dieu, aide-moi à organiser tous les plans
Say I dey where I dey no be say I sabi pass
Je suis je suis, ce n'est pas que je sais plus que les autres
It's all peace all love from the guy on God
C'est tout la paix, tout l'amour du mec sur Dieu
I been dey pray for my life everyday every night
Je prie pour ma vie tous les jours, chaque nuit
I dey pray make I later shine
Je prie pour que je brille plus tard
So many things dey sup
Il y a tellement de choses qui se passent
And e dey bother my mind
Et ça me tracasse l'esprit
So many friends don turn their back on me
Tant d'amis m'ont tourné le dos
Swear to God no be lie
Je jure sur Dieu que ce n'est pas un mensonge
But I go prove my worth one day
Mais je prouverai ma valeur un jour
Ahhhh
Ahhhh
Ohhhh
Ohhhh
Ohhhh
Ohhhh
I just dey face my fears on God
Je fais juste face à mes peurs sur Dieu
Ahhhh
Ahhhh
On God
Sur Dieu
Ohhhh
Ohhhh
Ohhhh
Ohhhh
I was brought up in the Lungu
J'ai grandi dans le Lungu
I'm a Lungu boy
Je suis un garçon Lungu
I was brought up in the Lungu
J'ai grandi dans le Lungu
Lungu lo build me now sho ti gbagbe ni
Lungu m'a construit, maintenant je l'ai oublié
Ahn ahn
Ahn ahn
Lungu builded me
Lungu m'a construit





Авторы: Ayomide Omosebi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.