Текст песни Life's Unfair - Czah The Dream
Yeah
On
God
Only
God
knows
what
we
did
for
the
bag
Shout
out
to
the
niggas
wey
dey
dey
for
my
side
Shout
out
to
the
ones
wey
dey
gree
puff
pass
When
man
got
no
kush
and
got
no
ganja
Me
I
no
dey
do
pass
myself
I
dey
watch
If
e
dey
hot
e
no
safe
me
I
go
bob
Wahala
no
dey
my
vocabulary
at
all
I
climb
stage
but
dem
no
let
me
perform
Meanwhile
we
on
the
race
on
the
run
Even
though
sometimes
we
got
no
funds
Me
and
my
guys
we
still
dey
on
God
If
na
garri
you
drink
omo
ope
just
thank
God
Life's
unfair
and
I
got
to
understand
Baba
God
help
me
arrange
all
the
plans
Say
I
dey
where
I
dey
no
be
say
I
sabi
pass
It's
all
peace
all
love
from
the
guy
on
God
I
been
dey
pray
for
my
life
everyday
every
night
I
dey
pray
make
I
later
shine
So
many
things
dey
sup
And
e
dey
bother
my
mind
So
many
friends
don
turn
their
back
on
me
Swear
to
God
no
be
lie
But
I
go
prove
my
worth
one
day
Ahhhh
Ohhhh
Ohhhh
I
just
dey
face
my
fears
on
God
Ahhhh
On
God
Ohhhh
Ohhhh
I
was
brought
up
in
the
Lungu
I'm
a
Lungu
boy
I
was
brought
up
in
the
Lungu
Lungu
lo
build
me
now
sho
ti
gbagbe
ni
Ahn
ahn
Lungu
builded
me
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.