Czah The Dream - Life's Unfair - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Czah The Dream - Life's Unfair




Life's Unfair
Жизнь несправедлива
Yeah
Ага
On God
Клянусь Богом
Only God knows what we did for the bag
Только Бог знает, что мы сделали ради денег
Shout out to the niggas wey dey dey for my side
Респект ниггерам, что на моей стороне
Shout out to the ones wey dey gree puff pass
Респект тем, кто согласен передать косяк
When man got no kush and got no ganja
Когда у человека нет ни травы, ни ганджи
Me I no dey do pass myself I dey watch
Я не лезу на рожон, я наблюдаю
If e dey hot e no safe me I go bob
Если дело дрянь - мне это не нравится, я уйду
Wahala no dey my vocabulary at all
Проблемы - вообще не мое
I climb stage but dem no let me perform
Я выхожу на сцену, но мне не дают выступать
Meanwhile we on the race on the run
Тем временем мы в гонке, на бегу
Even though sometimes we got no funds
Хоть иногда у нас и нет денег
Me and my guys we still dey on God
Мы с моими парнями всё равно полагаемся на Бога
If na garri you drink omo ope just thank God
Если пьешь гари, братан, просто благодари Бога
Life's unfair and I got to understand
Жизнь несправедлива, и я должен это понимать
Baba God help me arrange all the plans
Господи, помоги мне всё устроить
Say I dey where I dey no be say I sabi pass
Говорю, я там, где я есть, не потому, что самый умный
It's all peace all love from the guy on God
Только мир и любовь от парня, верящего в Бога
I been dey pray for my life everyday every night
Я молился за свою жизнь каждый день, каждую ночь
I dey pray make I later shine
Я молюсь, чтобы однажды сиять
So many things dey sup
Так много всего происходит
And e dey bother my mind
И это тревожит меня
So many friends don turn their back on me
Так много друзей отвернулись от меня
Swear to God no be lie
Клянусь Богом, это правда
But I go prove my worth one day
Но я ещё покажу, чего стою
Ahhhh
Аааа
Ohhhh
Оооо
Ohhhh
Оооо
I just dey face my fears on God
Я просто смотрю в лицо своим страхам, клянусь Богом
Ahhhh
Аааа
On God
Клянусь Богом
Ohhhh
Оооо
Ohhhh
Оооо
I was brought up in the Lungu
Я вырос в Лунгу
I'm a Lungu boy
Я парень из Лунгу
I was brought up in the Lungu
Я вырос в Лунгу
Lungu lo build me now sho ti gbagbe ni
Лунгу вырастил меня, неужели ты забыла?
Ahn ahn
Ага, ага
Lungu builded me
Лунгу вырастил меня





Авторы: Ayomide Omosebi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.