Текст песни Tongolo - D'Banj
Ha
ha
Make
i
tell
una
one
secret
The
secret
wey
me
i
dey
use
for
all
these
women
now
Na
the
magic
word
be
Tongolo
No
long
thing,
no
long
thing
Just
tell
them
Tongolo
You
understand
Anyone
wey
you
like
Me,
i
be
Dbanj
My
jamo
friends
dem
dey
call
me
skibanj
I
don
get
degree
for
womanolgy
I
don
study
the
woman
physionomy
uh!
Wey
dey
make
them
follow
me
For
de
club,
den
take
up
their
thumbs
for
me
Even
the
girls
they
ask
for
me
Make
i
tell
them
the
secret
of
my
melody
ah!
Chorus
Make
i
tell
them
de
koko
o
ah!
Make
i
tell
them
de
koko
Make
i
tell
them
de
koko
o
ah!
Make
i
tell
them
de
koko
If
i
tell
dem
the
koko
I
say
make
you
yarn
them
de
koko
If
i
tell
dem
the
koko
Make
you
yarn
them
de
koko
now
oh
yeah
yeah
Tongbala,
tongolo
Omoge
wa
je
a
tongolo
Tongbala,
se
iwo
le
tongolo
Tongbala,
je
ka
tongolo
Omoge
wa
je
a
tongolo
Tongbala,
se
iwo
le
tongolo
Omo
wa
bi
emil
le
tongolo
As
i
dey
waka
up
for
road
I
see
one
bady
I
name
her
no
be
small
Why
because
she
fine
no
be
small
When
her
front
no
be
small
When
her
backside
no
be
small
I
yarn
am
the
truth
and
i
yarn
am
the
fact
And
yarn
am
no
be
small
She
no
wan
gree
my
own
o
Until
I
yan
her
am
the
koko
Chorus
Listen,
listen
Mo
wa
talented
Yes
mo
wa
gifted
Se
ri
ki
ni
mi,
oma
gbe
e
lifted
Se
ri
hips
e,
ma
fi
le
shifted
Igo
oju
e,
ma
file
tinted
Boyfriend
e
gan
o
wa
evicted
Se
e
mo
pe
dbanj
is
addicted
Te
ba
so
pe
no,
ma
wa
persistent
Mo
ni
iyawo
nle
don
get
it
twisted
Chorus
[Se
you
hear
am
Or
you
no
hear
well
Na
my
secret
be
that
Just
tell
them
tongolo
Don
jazzy
Dbanj
Mo
hits
record
]
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.