Текст песни Chase (feat. Burna Boy) - DJ Jimmy Jatt , Burna Boy
Dem
make
me
move
like
that
Iyoo
Dem
make
me
feel
my
glass
Iyoo
It's
so
spectacular
Iyoo
And
when
you
Waka
pass
Iyoo
And
if
you
are
too
far
Iyoo
I
carry
binoculars
Iyoo
I
gats
to
see
the
Iyoo
I
must
to
see
the
Iyoo
She
say
make
I
no
worry
Say
she
go
tell
her
daddy
o
Say
she
go
add
spice
and
curry
o
Wetin
happen
Wetin
happen
Tell
them
i'm
bad
and
Chase
Anytime
they
see
my
face
Sometimes
me
sef
I
gats
cooperate
Omo
I
no
complain
They
must
know
something
about
my
face
And
something
about
my
ways
Wey
dey
make
all
the
girl
dem
craze
Omo
I
no
complain
So
fun
mi
pe
o
mo
po
je
kan
wole
Even
bend
down
wey
dey
come
my
way
Mathematics
teacher
dem
dey
Nurse
and
doctors
sef
dey
Omo
Governor
dey
Omo
ambassador
dey
Won
ki
gbe
fon
fun
ree
E
gba
mi
o
Won
wa
mi
o
(E
gba
mi
o)
Jimmy
Jatt
o
E
gba
mi
Won
ko
mi
je
bi
Garri
o
Tun
wa
mi
o
(Gba
mi
o)
Jimmy
Jatt
o
Girl
I
say
me
moving
very
proper
So
dem
see
me
like
a
helicopter
Treat
them
very
proper
So
Imma
treat
them
like
every
doctor
I
am
no
impostor
So
my
time
would
cost
her
Girl
I
eat
me
up
like
pasta
Want
make
you
be
their
sponsor
Waiting
for
my
answer
Do
you
believe
in
monsters
So
make
me
[.]
monster
When
you
and
me
still
dragging
This
girl
Don't
leave
me
for
wagging
This
girl
We
can
drop
bragging
This
girl
That
anything
can
happen
This
girl
When
I
know
time
is
flashing
I
call
it
magic
anytime
they
ask
me
Say
she
bragging
smoking
that
shit
You
know
say
Burna
burn
them
like
acid
Tell
them
i'm
bad
and
Chase
Anytime
they
see
my
face
Sometimes
me
sef
I
gats
cooperate
Omo
I
no
complain
They
must
know
something
about
my
face
And
something
about
my
ways
Wey
dey
make
all
the
girl
dem
craze
Omo
I
no
complain
So
fun
mi
pe
o
mo
po
je
kan
wole
Even
bend
down
wey
dey
come
my
way
Mathematics
teacher
dem
dey
Nurse
and
doctors
sef
dey
Omo
Governor
dey
Omo
ambassador
dey
Won
ki
gbe
fon
fun
ree
E
gba
mi
o
Won
wa
mi
o
(E
gba
mi
o)
Jimmy
Jatt
o
E
gba
mi
Won
ko
mi
je
bi
Garri
o
Tun
wa
mi
o
(Gba
mi
o)
Jimmy
Jatt
o
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.