Текст песни




Oya, romance me (feed me 'til I belleful)
Moni ko fa mọ mi (I'm your man, and I'm your boo)
All the bills on me (because the pocket heavy too)
And I must shine my 32 when I see your bawa
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah)
Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)
You sef know say you bad
You dey overtake (overtake)
I get sugar to give oh
Come and chop my cake oh
Ɔdɔ, nothing do you
Nobody do reach you
Oya, gimme small
No dey denge pose, ah-ayy
Critically, nobody fit do you like me
Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it
Whine to the bass, make you injure me
Go in, go in, go in
The pop we dey pop, e no get limit
Baby, you can sit down on my face
I go give you time that you gave me, yeah
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka
You fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh)
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka



Авторы: Joseph Akinwale Akinfenwa-donus, Imohiosen Patrick


DJ Neptune - Afrobeats See.NN Mix, Vol. 1 (DJ Mix)
Альбом Afrobeats See.NN Mix, Vol. 1 (DJ Mix)
дата релиза
15-12-2023

1   Calm Down (Mixed)
2   Soweto (Mixed)
3   Lonely At The Top (Mixed)
4   UNAVAILABLE (feat. Musa Keys) [Mixed]
5   Ex Convict (Mixed)
6   Terminator (feat. Young Jonn) [Mixed]
7   Mumu (Mixed)
8   Tek Tek (feat. MHD) [Mixed]
9   Stranger (Mixed)
10   Ça c'est bien (feat. DYSTINCT) [Mixed]
11   COLOU (Mixed)
12   I Don't Like You (Mixed)
13   Disguise (Mixed)
14   Petit génie (feat. Abou Debeing & Lossa) [Mixed]
15   Earth Song (Mixed)
16   LAISSE MOI (Mixed)
17   Sharpally (Mixed)
18   Ngozi (Mixed)
19   Meridian (Mixed)
20   Lipeka (Mixed)
21   Nack (Mixed)
22   I Pray (feat. Oxlade) [Mixed]
23   Man of The Year (Mixed)
24   Feel Different (feat. Adekunle Gold & Maleek Berry) [Mixed]
25   Incoming (Mixed)
26   This Time (feat. Ami Faku) [Mixed]
27   Lova (Mixed)
28   Into The Future (Mixed)
29   Shu! (feat. Chley) [Mixed]
30   Rhythm & Blues (Mixed)
31   My G (Mixed)
32   Party No Dey Stop (Mixed)
33   OH NO (Mixed)
34   NYEM EGO (feat. Jeriq) [Mixed]
35   Babylon (feat. Victony) [Mixed]
36   Pidgin & English (Mixed)
37   True Love - A Colors Show (Mixed)
38   Game Changer (Dike) [Mixed]
39   Ole (Mixed)
40   Sensational (feat. Davido & Lojay) [Mixed]
41   Ashana (Mixed)
42   City Boys (Mixed)




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка