Текст песни Do and Undo - DJ Neptune , Mr Eazi
Greatness
DJ
Neptune
Hit
me!
Omadima
You
be
sweet
like
vanilla
E
be
you
wey
save
me
'Cause
bedtimes
I
be
animal
Your
type
e
no
dey
market,
e
no
dey
for
Mokola
Anyhow,
as
e
dey
If
you
cold
I
go
give
you
my
cardigan
Baby
I
go
do
and
undo
To
show
my
love
be
true
Show
my
love
be
true
Mami
e
sure
for
you
Wo
nko
ara
na
mepɛ
o
Wo
nko
ara
na
mepɛ
Girl
if
you
say
na
for
you
I
get
am
for
you
And
I
no
go
wait
and
run
am
Shaperly
for
you
'Cause
I
am
so
into
you
Girl
na
only
you
And
I
no
go
I
will
do
anything
for
you
Kprokoto
prikata,
kprokoto
prikata,
prikata
Je
ka
malo
ile
Je
ka
lo
shey
ere
Aprikata,
prikata,
prikata,
prikata
prokoto
Sure
banker
le
le
yi
Sure
banker
le
le
yi
Baby
I
go
do
and
undo
To
show
my
love
be
true
Show
my
love
be
true
Mami
e
sure
for
you
Wo
nko
ara
na
mepɛ
o
Wo
nko
ara
na
mepɛ
Girl
if
you
say
na
for
you
(if
you
say
na
for
you)
I
get
am
for
you
(I
get
am
for
you)
And
I
no
go
wait
and
run
am
Shaperly
for
you
'Cause
I
am
so
into
you
Girl
na
only
you
(only
you)
And
I
no
go
go
I
will
do
anything
for
you
(DJ-,
DJ
Neptune)
Baby
I
go
do
and
undo
To
show
my
love
be
true
Show
my
love
true
Mami
e
sure
for
you
Wo
nko
ara
na
mepɛ
o
Wo
nko
ara
na
mepɛ
Zaga
what?
Zaga
that
Baby
I
go
do
and
undo
To
show
my
love
be
true
Show
my
love
true
Mami
e
sure
for
you
Wo
nko
ara
na
mepɛ
o
Wo
nko
ara
na
mepɛ
Greatness
(Number
one)
DJ
Neptune!
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.