DJ Pluz feat. Kinsolo - Boombash (feat. Kinsolo) текст песни

Текст песни Boombash (feat. Kinsolo) - DJ Pluz , Kinsolo



Is like that
If there's a god
Kinsolo
C'mon
Who be fine girl here (Warup)
I be big boy, I don show (Warup)
Na wetin una get, come see me (Warup)
Big boy on a role get' (Warup)
And if you like me, I go like you (what's up)
No time to play c'mon (Warup)
Let's do it all the game ma, (Warup)
I be big boy for dey town (Whats up)
See ya back big like a boombash
See ya body biggy like a boombash
See ya yansh big like a boombash
Like a boombash
Like a boombash
See ya back big like a boombash
See ya body biggy like a boombash
See ya yansh big like a boombash
Like a boombash
Like a boombash
Blow like bazooka
Bad gyal she no no dey waste time
Put that booty on a rewind
Put that yansh on a rewind (Aboom)
(Aha) She a gimme dutty whine
She a gimme silly whine
Me I like the way the Shawty kak it up
She dey call me all the time
Me I no fit dull her line
Softly softly dutty gyal Buss it up
Nutty nutty gyal baby gyal you so naughty
Make I rock your body gyal till your mama calling (Ring ring)
Me I no wan hear you dey dull me
Me I wanna rock your body till your mama calling (Ring ring)
See ya back big like a boombash
See ya body biggy like a boombash
See ya yansh big like a boombash
Like a boombash
Like a boombash
See ya back big like a boombash
See ya body biggy like a boombash
See ya yash big like a boombash
Like a boombash
Like a boombash
Blow like bazooka
Bad gyal she no no dey waste time
Put that booty on a rewind
Put that yansh on a rewind (Aboom)
We the big boys
Warup
No grind, no shine
Where all the ladies at
Doing it big
Show time where the booty at
Ya
See ya back big like a boombash
See ya body biggy like a boombash
See ya yansh big like a boombash
Like a boombash
Like a boombash
See ya back big like a boombash
See ya body biggy like a boombash
See ya yash big like a boombash
Like a boombash
Like a boombash



Авторы: Benjamin Agada


DJ Pluz feat. Kinsolo - Boombash (feat. Kinsolo) - Single
Альбом Boombash (feat. Kinsolo) - Single
дата релиза
18-09-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.