Текст песни




Fight the demon wey dey hold me
Don't you tell me make I coolie down
Remember back inna ghetto, we dey sleep for ground
Now we rub the shoulder with da ceiling fan, hmm-mm
A nigga-nigga wey dey fight with a nigga-nigga
With another nigga wey no get shishi, nigga-nigga
A nigga-nigga get a rifle, a nigga-nigga
And a high night and a nigga pull a trigger
Yes, I got the upper hand oh
So me I hold am with my mind oh
No dey form jagaban oh
Na my jaga music everybody ban, you know
And when I sit down oh
Then I start to reason how e been dey grind oh
Plenty things attack e man oh
But don't you mess up with my other man oh, e-oh, e-oh, e-oh
My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy
My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy
Tinkoledo nededo
Bet Abigail, ojuju since body na fiber
I do watin I dey do
No matter wetin you do, jealousy go gather, hmm
You see the reason I fuck with you, my nigga
Say na because you no dey stingy with da cigar
Even your lady I dey knack am with Maltina oh
It is unnecessary to give her, give her, give her
Situations don badi oh
When you come inna me city run madi oh
And all of them neighbors don wild oh
But inna this Naija everything e don cast oh
You see the reason I fuck with you, my nigga
Say na because you no dey stingy with da cigar
Even your lady I dey knack am with Maltina
Yes, I got the upper hand oh
So me I hold am with my mind oh
No dey form jagaban oh
Na my jaga music everybody ban, you know
And when I sit down oh
Then I start to reason how e been dey grind oh
Plenty things attack e man oh
But don't you mess up with my other man oh, e-oh, e-oh, e-oh
My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy
My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy



Авторы: Divine Precious, Thierry Lohier, Kufre Okon, Michael Babatunde Adeyinka, Daniel Kalu Onoh


DJ Tunez - Africa Now: October 2023 (DJ Mix)
Альбом Africa Now: October 2023 (DJ Mix)
дата релиза
06-10-2023

1   Obapluto (Mixed)
2   Calm Down (Mixed)
3   Majo (feat. Wizkid, Alpha P & Tay Iwar) [Mixed]
4   Bandana (Mixed)
5   Soweto (feat. Don Toliver) [Mixed]
6   soso (Mixed)
7   Senrere (Mixed)
8   INTOXYCATED (feat. Dave) [Mixed]
9   Inner Joy (Mixed)
10   Boogie Down (Mixed)
11   Bad Girl (feat. Wande Coal & Victony) [Mixed]
12   Only Man She Want (DJ Tunez Remix) [Mixed]
13   Amapiano (Mixed)
14   Ojapiano (Mixed)
15   Banga (feat. Portable) [Mixed]
16   Giza (feat. Seyi Vibez) [Mixed]
17   Man of the Year (Mixed)
18   Sharpally (Mixed)
19   FEEL (Mixed)
20   Terminator (feat. Young Jonn) [Mixed]
21   Ngozi (Mixed)
22   Ogaranya (Mixed)
23   So What? (Mixed)
24   Ex Convict (Mixed)
25   No Stress (Mixed)
26   Lonely At The Top (Mixed)
27   Gbadun (Mixed)
28   Talibans II (Mixed)
29   Passionfruit (DJ Tunez Remix) [Mixed]
30   Who Told You (feat. Drake) [DJ Tunez Remix] [Mixed]
31   Flex (feat. Wande Coal) [Mixed]
32   Soco (feat. Wizkid, Ceeza Milli, Spotless & Terri) [DJ Tunez Remix] [Mixed]
33   UNAVAILABLE (feat. Musa Keys) [Mixed]
34   Already (Mixed)
35   reason (Mixed)
36   ID2 (from Africa Now: October 2023) [Mixed]
37   Sittin' On Top Of The World / Like Ice Spice (DJ Tunez Remix) [Mixed]
38   Overload (Mixed)
39   Mnike (feat. DJ Maphorisa, Nandipha808, Ceeka RSA & Tyron Dee) [Mixed]
40   Hamba Juba (Mixed)
41   Blessings (feat. Wizkid & Gimba) [Mixed]
42   Basquiat (Mixed)
43   Aquafina (Mixed)
44   City Boys (Mixed)
45   If I’m Lying (Mixed)
46   I Told Them (feat. GZA) [Mixed]
47   River (Mixed)
48   Ebelebe (feat. Wizkid) [Mixed]
49   Charm (Mixed)
50   Rush (Mixed)
51   KANTE (feat. Fave) [Mixed]
52   PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) [Mixed]
53   Energy (Mixed)
54   NO COMPETITION (feat. Asake) [Mixed]




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка