Dj X feat. Minz - Repete текст песни

Текст песни Repete - Minz , Dj X



Baby your body dey kill me softly, shey jeje o
Baby I gbadun the things wey you do me ju ti Tinuke o
See I don dey scope you for corner
If you talk to me, mo ma dupe o
Ladies, dupe o, yeah
You don know, whoo-ye
Oh baby tele mi o
Wa ri mommy o, wa ri daddy
To ba tele mi o
Wa je ′gbadun, wa she faaji
Mo fe na wo mi o
Wa wo Gucci o pelu Versace
DJ X, come snap me too eh
Oh Lord o, oh Lord o
See wetin you carry for your back
E dey make me dey go mad o
Oh Lord o, oh Lord o
The way you dey dance when you dance
I say, "Mommy e too much o"
Repete, repete
Baby I dey look that thing
Bo she fele le, repete
That body na elele
Oya oya eh repete
Moni sho ma j'ogede baby o
Eh repete
Woni too much eh
Say I dey give ′em
I give them, I give them, I give them, I give them
The lamba
And DJ X he dey play my tune
You go start to dey dance the samba
Oh my darling, dance the shoki, I don gbon
Dance wey you dey give me dey make me dey love you eh
Oh baby tele mi o
Wa ri mommy o, wa ri daddy
To ba tele mi o
Wa je 'gbadun, wa she faaji
Mo fe na wo mi o
Wa wo Gucci o pelu Versace
Oh Lord o, oh Lord o
See wetin you carry for your back
E dey make me go mad o
Oh Lord o, oh Lord o
The way you dey dance when you dance
I say, "Mommy e too much o"
Repete, repete
Baby I dey look that thing
Bo she fele le, repete
That body na elele
Oya oya eh repete
Moni sho ma j'ogede baby o
Eh repete
Woni too much eh
Moni ma lo fimi she radarada o
Moni ye ma yimu simi to ri yen o da o
Show me time and love and care
Girl you know I no go leave you baby
Girl you know I′m always there
Girl you know I′m always-




Dj X feat. Minz - Repete
Альбом Repete
дата релиза
06-06-2017

1 Repete



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.