Daddy Showkey - Welcome текст песни

Текст песни Welcome - Daddy Showkey



jọ'ọ'
Ta ni mótò
L A 77 1
Gbe kúrò lọ'nà Daddy Showkey fẹ' wọlé
Abegi o
Person wey e get moto
L A 77 1
Comot am for moto road
Daddy Showkey wan come insiiiide.
.[ Òní gbé mótò kúrò lọ'Ó gbọ́ Daddy Showkey fẹ' wọlé]
Congratulation
And jubilation
Celebration
In our Nation...
. Follow hear me
Congratulation
And Jubilation
Celebration
In our Nation...
Welcome Daddy Showkey Welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Una hear me
Welcome Daddy Showkey Welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
How well you, a longtime
Welcome
Me dey for me here, Me still'n ghetto
Welcome
Hello Mummy Hello Daddy
Welcome
Hi Uncle Hello Aunty
Welcome
All the Children how una dey
Welcome
All the people how una dey
Welcome
Boys and girl dem, how una dey
Welcome
Man and Woman, how una dey
Welcome...
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
...you no fit hear me again!
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
So me tell dem
Move on Daddy Showkey
I'm gonna to the top
When you get to the top
You are go tey till they come
Me Ball!
Move on Daddy Showkey
I'm gonna to the top
When you get to the top
You are go tey they come!
So...
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
...so me tell them!
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say me run the show
... so me tell them!
Congratulation
And jubilation
Celebration
In our Nation...
. You no hear me
Congratulation
And Jubilation
Celebration
In our Nation...
Welcome Daddy Showkey Welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey Welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
How well you, a longtime
Me dey for me here
In still ghetto
Hello Mummy Hello Daddy
Welcome
Hi Uncle Hello Aunty
Welcome
All the Children how una dey
Welcome
All the people how una dey
Welcome
Boys and girl dem, how una dey
Welcome
Man and Woman, how una dey
Welcome...
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
...so me tell them!
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
... so me tell them!
Ẹ' jọ'ọ'
Daddy Showkey L'ágbolé
' yawèrè
No yawa
' fòyà
Ìbẹ'rù ò mọ'
Ire ni
I base Galala
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
...so me tell them!
Move on move on
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know say you run the show
... so me tell them!
Move on move on
Move on move on Daddy Shoo
Follow hear me
Holy Ba'Tanjaja know sey you run the show
... Follow hear me...



Авторы: Matthew James Redman, Michael Andrew Weaver


Daddy Showkey - 51 Lex Presents Young Girls
Альбом 51 Lex Presents Young Girls
дата релиза
18-09-2011




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.