Dammie - Farabale текст песни

Текст песни Farabale - Dammie



Oh yeah yeah, oh yeah yeah, ohhhh
Shey na me be the one wey get the dream wey dey make the poeple scream
All around me they wan know wetin dey freak me,
Dem no know say no be me na papa mo.
Everytime they criticise me with their mouth them want shoot me,
Everywhere i go na so them they pursue me
The God wey dey in me, e too big pass dem own.
My God is so big and great and I'm basking in his Grace
Gather around i gat something to sayyy.
Moni ke Farabale,
You never see anything so e fokan bale,
He's not yet throughh
Osese bere ni, its just the tip y'all see
Moni ke calm down, baba just dey start am
When he's done all y'all go dey wonder,
Iyanu ni... lofe faye mi se e e
You aint seen nothing yet sidon dey loook
Ehhh... oh oh oh oh (3×)
Dont waste your time to smile in case
You feel say my God no do am quickly.
Everytthing na time, I'm not struggling I'm just waiting,
Me i no dey fret cos the chairman na papa moo
You dont need to pull me down cos very soon you go like my crown.
I just wannna try to make you understand say
The God wey be for me e too strong pass your own.
My God is so big and great and I'm basking in his Grace
Gather around i gat something to sayyy.
Moni ke Farabale,
You never see anything so e fokan bale,
He's not yet throughh
Osese bere ni, its just the tip y'all see
Moni ke calm down, baba just dey start am
When he's done all y'all go dey wonder,
Iyanu ni... lofe faye mi se e e
You aint seen nothing yet, sidon dey look.




Dammie - Farabale
Альбом Farabale
дата релиза
17-11-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.