DanDizzy - Who Goes Der! текст песни

Текст песни Who Goes Der! - DanDizzy



One time
Wave daddy
Cheii
Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 1 for the boys wey know many tins
Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
Choba for the boys wey dey do tins
Mile 3 for the boys wey dey know see
Who goes der port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
I come from port Harcourt
Who goes der port Harcourt
Who goes der port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
I come from port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
As a port Harcourt boy confirm bros I dey rep
Lap me for crib make i play you the jerk
To survive for my town,use your head e dey help
Nor bring your kappa just in case u dey trek
Rumukurushi sef na der I grow up
Choba uniport, na der I blow up
Men perere, girls yabba
E get the kin men dem nor dey shake for where their men clauster
If u hear wida omo e don be,
If u hear "who goes" go your own way
But if u hear "die it" the slap wey go
Follow go stone you like who dey on codeine diet
Nor be everywhere dem dey find woman
To get woman sometimes dey be man know man
Men nor dey smile, government nor dey try
When u hear say e red the red the enter eye
Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 1 for the boys wey know many tins
Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
Choba for the boys wey dey do tins
Mile 3 for the boys wey dey know see
Who goes der port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
I come from port Harcourt
Who goes der port Harcourt
Who goes der port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
I come from port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
No go say dem say when dem nor ask you
Especially when u dey for RSU
Town boys sha dem too like enjoyment
But dem go block you later for reimbursement
There is nothing that you are looking for here that you will not see
But hunger dey strike like ASUU and vam Persie
No follow pesin share em coke or even Pepsi or
Take wetin dem put for inside bottle of Chelsea
Manchin how e wan be
Kpor well, because E don be and if your money
Nor long like deeper life preaching
Shun uniport the girls go do you strong thing
For Casablanca dey for low budget release five H
Aguy E don collect
All of my boys dey try most of the
Things you dey hear for news na lie
Before you go judge E better to use
Your leg come see for eye (cheii cheii)
Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 1 for the boys wey know many tins
Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 3 for the boys wey dey know see
Who goes der port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
I come from port Harcourt
Who goes der port Harcourt
Who goes der port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt
I come from port Harcourt
Port Harcourt, port Harcourt



Авторы: Camleo Records


DanDizzy - Who Goes Der! - Single
Альбом Who Goes Der! - Single
дата релиза
12-04-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.