Danny Beatz feat. Ebony - Mede Kuku текст песни

Текст песни Mede Kuku - Ebony , Danny Beatz



Rufftown Records
Tune Fi d Gyal Dem
Bony pon Dis
(Danny Beatz)
Ma babe cover ooh na, na, na
The way you vex me ooh na, na, na
Don't make some boy come take you fa-laa-laa
Ah go do the right thing ooh na, na, na
Mmm yeah!!
kuku eh!! Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Never can forget,
kuku eh!! Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Never can forget, Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Sweet sixteen, I can't lose you
Babe gyal me nah go leave you for another man
Empress boo, I can't forget you
I like the pretty look and things you dey do fi me
The better ɛnɛ anadwo oo
Ɔdɔ, ɛnkasa, niɛ me yɛɛyɛ ɛnfata, she be nipa
Ah! ɛndɛ ɛntɔkwa, me daada ma ninka
Ɔdɔ, ɛnkasa, niɛ me yɛɛyɛ ɛnfata, she be nipa
Ah! ɛndɛ ɛntɔkwa, me daada ma ninka
Mɛdɛ kuku eh! Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Never can forget ooh, Yah-yah oh yah-yah...
(Ebony)
Danny I no want you oh na-na-na
See, the way me I vex you oh na-na-na
Don't even try call my phone na-na-na
You stuck on the bad thing oh yah-yah-yah
And I gave you my heart you no sabi hold it
Middle of the night you dey give me sorry
This kind body na you dey own it
Na you no fit even control it
I've try, babe I've try
I've pack that cheater pon the left side
Move on to next one, say you not mi kind
See me I don't know why me no left you long time.
DANNY BEATZ: Ma babe cover ooh na, na, na
EBONY: See the way me I vex you me ooh na, na, na
DANNY BEATZ: Don't make some boy come take you fa-laa-laa
EBONY: You stuck on the bad thing oh, Yah-yah oh yah-yah
Ooh yeah!!
kuku eh!! Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Never can forget
kuku eh!! Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Never can forget, Yah-yah oh yah-yah, yah-yah oh yah-yah
Ooh Ah! Ooh ma babe gyal
Sorry, sorry gyal
Eyieee, Eyiee, Eyiee




Danny Beatz feat. Ebony - Mede Kuku (feat. Ebony) - Single
Альбом Mede Kuku (feat. Ebony) - Single
дата релиза
26-02-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.