Davolee - Firewood текст песни

Текст песни Firewood - Davolee



(Oka-a-y)
R-Rodo
(Crespin Beatz)
Hello, hello
(Scolly Entertainment)
E be like say you say one thing
Pe won sope, talo sope?
Go
Fire cyan cool
So, don′t let the fire catch you
Awon igara candle
Dem no dey gara pass their rooms
This is ah massacre
Massacre Madagascar
Ko ma-ma gara s'awa
Para, dey para trash their rules
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I′m ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother, I promise I'm burnin′ for life
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I′m ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother, I promise I′m burnin' for life
(Oka-a-y)
Shey na like this e go dey burn?
Fire cyan cool, yeah-yeah
Na like this e go dey burn
Fire cyan cool, yeah-yeah
Shey na like this e go dey bu-u-r-rn oh-oh, oh? (fire cyan cool)
Na like this e go dey burn?
′Cause the fire cyan cool, yeah-yeah
Show me what you got, ehn, ehn
Show me what you gather, ah, ehn
Talo toh bi da?
Omo, you no fit gather fire
Shey na you be Jagaban?
Abi you dey misyarn? (soro soke)
Shey you know me dada-da?
Abi you dey disguise?
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I'm ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha′na si brother, I promise I'm burnin' for life
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I′m ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha′na si brother, I promise I'm burnin′ for life
(Oka-a-y)
(Timi Jay on the track)



Авторы: Shokoya Oluwasegun David “davolee”


Davolee - Earning Wish
Альбом Earning Wish
дата релиза
19-11-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.